Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@karu_katty: I don tell una oh
Karu_Katty
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 07:46:15 GMT
21028
3445
153
128
Music
Download
No Watermark .mp4 (
1.38MB
)
Watermark .mp4 (
1.38MB
)
Music .mp3
Comments
degolenboy :
i no go vote tinubu God forbid ....but abeg I really need the 3cup of rice and 5k abeg no food for my family to eat
2026-10-26 15:51:51
0
IKECHUKWU :
Make nobody think say na content o
2026-10-26 14:08:30
21
MR CHARLES :
make una give me ooo 😂😂😂 Cox omo Tinubu or nothing oo we must suffer together o
2026-10-26 16:02:32
0
Karu_Katty :
I’m begging now oh !
2026-10-26 11:27:31
22
Chiefo Du Overcomer²³¹🌴 :
This one no be content oo make dem talk now o
2026-10-26 14:15:52
4
asamaphilip :
True talk oh
2026-10-26 07:52:19
0
Agunwanyi🌹🕊️ :
hahaha U are funny ooo 🤣🤣🤣
2026-10-26 16:19:16
0
ogbajoseph3 :
allow me to take my time biko
2026-10-26 16:04:03
0
MAXMAN :
Okay, I don talk ooo🥹
2026-10-26 16:07:48
0
Soso :
e go be like thunder 🤣
2026-10-26 14:19:19
1
Chuxee :
even when u sound a bit funny, but I know u'r saying pple's mind, d TRUTH 🔥
2026-10-26 11:20:20
10
PHILIP OO :
who dey share 3k, where dey share 50k for ordinary Osun State governor ship election. this election na pounds and dollar go rain
2026-10-26 09:48:48
7
Ola🎲🎱✅✌️😎 :
Omo I no get option again oh nah who first send me either money or rice go determine either to vote this government or not oh
2026-10-26 13:57:48
0
DC_Fre$h :
I don talk now o abeg make una give me 😭
2026-10-26 11:31:44
0
Dc196 :
You just talk my mind like this 😂😂😂
2026-10-26 09:19:11
3
Okosisi :
No mind them make we see them first
2026-10-26 14:02:19
1
peres boy :
no be lie 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-26 09:17:24
1
Chigozirim MSG :
Abeg make una put the 5k for my opay
2026-10-26 08:42:15
2
️Henshaw 🖤 :
Na one bag of rice I need 😂😂
2026-10-26 08:49:55
1
Chizzy Rock💨 :
I don talk na 5 k be my problem o I de cry out now no b when I go vote tinubu
2026-10-26 11:00:52
1
EKEH GOD'S POWER 🔋 :
Election ❌️Selection ✅️Nigeria 🇳🇬 is gone Tinibu don riun my early 20's 😔
2026-10-26 09:45:47
1
Xking :
Me na okay and yellow garrison I need
2026-10-26 16:19:21
0
Jennifer :
I dey ur back
2026-10-26 15:57:16
0
Suleiman👑⭐ :
Bring am come ooo
2026-10-26 16:00:53
0
To see more videos from user @karu_katty, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Même sur le plan relationnel, chacun attire les personnes qui vibrent presqu’à la même fréquence que lui. 👌🏾
Ta buch rek da min ?..🫠 #foryou #foryoupage #viral #explore #7
Một nhát rìu là ngàn hơi thở, một cây ngã là triệu giấc mơ lỡ làng. Đừng để cho hành tinh xanh hóa thành ký ức của chúng ta. Hãy nhớ rằng trồng một cây là gieo một mầm sự sống và hy vọng, bảo vệ rừng cũng chính là giữ gìn sự sống. _No forest, no future. Save trees, save us_ #forest #earth #deforestation #environment #baoverung #baovemoitruong #green
芊芊龍 | DA DA DA #芊芊龍 #dadada #foryou #foryourpage
#ချစ်စရာကောင်းတာတစ်ခုပြမယ်🥺🎀 #ရောက်ချင်တဲ့နေရာရောက်👌 #fiypシ
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy