@jeffery.nosa12: Even If ur sub nor reach I go borrow join 😅💔

𝔍𝔢𝔣𝔣𝔢𝔯𝔶 🪅💕
𝔍𝔢𝔣𝔣𝔢𝔯𝔶 🪅💕
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 08:40:10 GMT
31257
6773
127
2398

Music

Download

Comments

mrtoxic250
𝑴𝑹 𝑻𝑶𝑿𝑰C🥶 :
Omor I don do all this things guy 😂😂 I go even borrow transfer am go my number 😂😂😂
2026-10-26 13:09:27
234
victorjr.330
Victor🧃 :
I go do am asap then clear the notifications 😂
2026-10-26 11:24:51
112
cypherfrmdao
CYPHER 💚💰 :
If you Dey use Glo , no hotspot anybody o, anyday wey you sub na you and the person go de use am automatically 😭😂
2026-10-26 18:20:46
43
sylve.dc
༒ ༒ :
MTN to MTN 😂😹
2026-10-26 08:49:25
24
gnf_heagan
☆𝙷𝙴𝙰𝙶𝙰𝙽☆🎖️ :
Glo bro I go just set am as you dey sub na both of us go dey use am 😂😂
2026-10-27 00:05:38
23
gloryokon930
Glory :
For me wey get 75mb for phone
2026-10-26 13:32:22
13
morgantrillions
…. :
Drop tutorial 😹 we need am for this side 😂
2026-10-26 08:54:35
13
_destoo
່ :
I remember when I borrow for person phone sub myself 😂😭 Gideon no vex 😂
2026-10-26 19:29:13
11
bukolamhiee
𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓫𝓾𝓴𝓸𝓵𝓪🌸🎀 :
Na wetin i kukuma dey do for my papa phone Asap clear notifications
2026-10-26 20:39:40
6
aghogho200
ℍ𝕒𝕡𝕡𝕪 𝕊𝕨𝕖𝕖𝕥𝕝𝕚𝕗𝕖💕 :
He dor reach like this?
2026-10-26 16:01:21
5
smart_rabiu77
Mr Rabiu🪵 :
I dey check balance first make i know wetin i fit move
2026-10-26 13:47:40
4
vsam.13
Vybesamuel :
Ask my papa
2026-10-26 15:40:30
4
mr.parker722
MR ∙ PARKER 🕴️ :
Na so one guy use my phone borrow 4k, he no wan use am he just wan wicked me
2026-10-26 20:44:16
2
sayheytolost7
MR 👹DND :
guy no cast this update
2026-10-26 15:17:00
3
imoh...001
.....🪐 :
So we plenty wey dey do this thing all my neighbors for school dey complain say MTN no dey last
2026-10-26 14:05:18
3
klawedbysylvie0
CHIOMACHUKWU❤️🌹🪐 :
And I been think say na only me dey do am😂
2026-10-26 14:01:44
3
lane_514
𝟙 𝟠 :
No wonder my sub dey quick finish
2026-10-27 07:25:02
3
hamzyog.7
𝙷𝙰𝙼𝚉𝚈𝙾𝙶𝟽🖤⌨️ :
Unto data gifting 😂
2026-10-26 16:31:48
3
mr_s.o.f.t1
Mr~SOFT🌴🔖 :
new update 🫩😜
2026-10-26 08:45:11
2
ms.onujeoghene
𝓝𝓾𝓷𝓾ִֶָ☺️❤️ :
my sis nearly catch me today 😂💔
2026-10-26 18:50:39
2
mistah_confidence
CONFIDENCE :
And if I by mistake see your opay password I go use am take loan 😂😂😂
2026-10-26 14:31:06
2
paul.17x
𝐏𝐚𝐮𝐥.17x 🕷️ :
Delete notification🙂‍↔️
2026-10-26 18:26:23
2
ayomidewasntdead
𝙰 𝚈 𝙾 𝙼 𝙸 𝙳 𝙴.🏌🏽 :
That one na if e get airtime 😂
2026-10-26 15:03:51
2
rankinn_
⃟ :
U go think say nah play
2026-10-26 12:01:51
2
sexyprecious06
ℳ𝓈.𝒫𝓇ℯ𝓈𝒽𝓎😌💕🫧 :
New update oh
2026-10-26 16:27:30
2
To see more videos from user @jeffery.nosa12, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About