@hazy_kingin:

ᴀᴅᴇʏᴇᴍɪ 🤴🏾💚
ᴀᴅᴇʏᴇᴍɪ 🤴🏾💚
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 08:52:08 GMT
40258
9716
78
1013

Music

Download

Comments

sammy_west8
S😈a😈m😈m😈y :
Or call you come online to breakup 😂😂😂
2026-10-27 02:12:21
0
therealtayoleesky
Therealtayoleesky🐻 :
Me wey my phone is always on dnd wa foh 😭😂
2026-10-27 01:59:36
0
real_holar011
𝕊ℍ𝔼ℝ𝕀𝔽𝔽 𝔻𝔼𝔼ℕ :
me I don do am to my big bro before 😅
2026-10-26 09:31:36
105
damilare94
DAMILARE🧸💚 :
Dem don flash you to bill you before 👀
2026-10-26 09:15:45
49
dice6291
Dice🎲 ⚡️ :
Bro why can’t saved?😑☹️
2026-10-27 02:01:46
0
ask_of_loner7
𝐅𝐚𝐫𝐨𝐮𝐤🖤🪐 :
I wake up see billing message 🤧
2026-10-26 18:43:43
0
ajagupnylcb
A Z E E Z 🌴 :
yes ooooooo
2026-10-26 17:17:09
0
sexyoluchi1
Oluchi💞🦋 :
That one join but the one wey pain me pass na when them call me to come online I even Dey think say na money I no even know say my mom die na that one pain me pass guyyyy🥲💔
2026-10-26 12:08:07
15
ydk_wealth26
Olamide🌴❤️ :
That’s weird asf
2026-10-26 14:51:52
4
cantsee.svrddd
cantsee.svrddd :
Guy 😂😂… as my phone off, dem call my mama, still call my elder brother to know if I de around them 😂 Say make I come online just to tear me billing 😂😂😂
2026-10-26 13:28:01
3
mkblog6
𝐌𝐔𝐁𝐀𝐑𝐀𝐊 🌬️🌱🌴 :
I dey look for my sister because that her behavior
2026-10-26 19:29:54
1
roheemgold
ROHEEM :
Aye nhi ka😂
2026-10-26 10:27:02
4
exp.fellemoore_224
Felle Moore 🤩 :
Omoh nah that view once wey dem dey use bill dey vex me pass
2026-10-26 13:17:16
1
bigari72
B!g Ari🦋♏️🖤🥹 :
Na me Dey always do ham sha 😭😂
2026-10-26 20:52:22
0
bigemmanuel011
🧃EMMANUEL🏄🤍 :
I swear call you offline to come online just to bill you 😅😂😂 But nha scope you go chop 🪓 😂😂😂
2026-10-26 09:06:08
1
eriba001
eribasilas001 :
i still do am last week...but nah my blood Sha,,, 😔😔.
2026-10-26 09:05:41
0
sammy_west8
S😈a😈m😈m😈y :
Or call you come online to breakup 😂😂😂
2026-10-27 02:12:21
0
real_holar011
𝕊ℍ𝔼ℝ𝕀𝔽𝔽 𝔻𝔼𝔼ℕ :
me I don do am to my big bro before 😅
2026-10-26 09:30:50
1
non....chan..lant
MR ~•°TERROR•°~🧸🐻 :
Ewo....😂
2026-10-26 08:55:26
1
olagainz0
Hammed :
I dey do am for my bro and he dey do am too
2026-10-26 18:12:41
0
geeboiii
Geebobo :
hi bby com online abeg😂😂😂😂
2026-10-26 17:08:02
0
dami.817
Dami ✝️ :
Guy them don feel entitled Aswear once I go ghost on WhatsApp
2026-10-26 16:56:53
0
luckyyoung102
ĻÓĞÓŁY :
Ajeh seh 😁
2026-10-26 22:30:37
0
biggest_p_001
Biggest P🔌 :
😂😂
2026-10-26 18:26:22
0
meeya_h
Amiyah💕 :
I dey do ham for my sister wella
2026-10-26 16:55:14
0
To see more videos from user @hazy_kingin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About