@_victorblacc: 😂🤣 #blowthisup #relatable #corporatelife #victorblacc

_Victorblacc
_Victorblacc
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 09:57:42 GMT
84473
15854
1129
422

Music

Download

Comments

lilyverse6
Alexa c❤️‍🩹 :
I first check date
2026-10-27 10:33:03
0
1234boluwativ
ꨄ︎Stillꨄ︎Healing❦︎😭😫💔 :
Client don drop card 😭😂
2026-10-27 03:00:50
1
auntyosas
Osas :
Your salary go don finish when my own go drop
2026-10-26 16:07:22
561
veronicapaul372
Mhiz Vera :
e don finish since
2026-10-26 15:19:06
1
maaamarhh
𝐌𝐚𝐚𝐦𝐚𝐫𝐡. :
I never see alert oo
2026-10-27 00:30:26
2
luxurysilkcollection
Luxurysilkcollection :
Salary wey don finish, Abi na November own Una Dey talk about
2026-10-26 16:16:10
166
oscar052181
oscar052181 :
Some collect salary do like say nothing happen
2026-10-27 09:38:08
21
boychunky3
OLADAPO 🪖🪖 :
And for us wey loan don reduce our salary to 5k let’s dance too 🥰🥰🥰🥰🥰
2026-10-27 08:43:56
33
ariella050
Ariella 🌊🪽 :
And me bawo😂😂😂 on the 5th lawan gba salary 😂😂😂
2026-10-26 15:51:10
129
espy_zee
Zainab Ibnat Haroun :
Bills don carry am go
2026-10-26 14:15:48
2
faith01087
𝓕𝓪𝔂é 🌸 :
Na Friday my own go drop o
2026-10-27 08:46:53
29
onlyonedeejah
onlyonedeejah :
It don drop since 24th o, kwara state government dey do wonder 😂, na me come still dey park ajo this month 💃💃
2026-10-27 10:05:33
6
aesthetics.by.beebah
NAILTECH IN SHAGARI ESTATE😍💕 :
Send me 2%🥹
2026-10-26 16:17:26
1
user9218359182990
爪ㄖ尺ㄖ....几丨Ҝ乇爪丨🥰 :
Till November o 😩
2026-10-26 17:49:54
74
jumy_essentials
jumy_essentials :
Salary don finish 😪🥹
2026-10-26 11:15:56
31
sarahadejoh3
Love :
Omo I don chop all the goodies, I no Dey drink pure water again na bottle water, I no chop food wea Dey fridge na fresh cook meal from restaurant, house food no sweet😂😂😂😂😂
2026-10-27 06:22:08
10
mirablack17
Mira✨💋 :
Omoh na till 7th of November oh😅
2026-10-26 21:52:36
9
mhizfavour5569
favour :
Till 2nd of November
2026-10-26 14:01:28
9
deremi02
Deremi02 :
Awa di 31st oo [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-26 16:36:43
5
johnfegz
JohnFegz :
wait una don deh collect salary keh?
2026-10-26 12:44:44
6
classy_tori0
𝒱𝑒𝑒 𓆩♡𓆪 💖 :
So Una Dey work I think say we no get work o
2026-10-26 17:56:38
10
diamondachalugo4
Diamond 💎 :
E remain 2weeks for my company to pay Oh chim,I can not relate
2026-10-26 14:14:21
20
joeljoy730
༆ꨄPearl ~🎀༘⋆♎️ꨄ༆ :
And i still pack ajor join again😭❤️
2026-10-26 19:36:20
1
adeola_995
Adeola✨ :
2026-10-26 16:01:05
1
ilovepepe4life
ilovePepe🩷 :
Gimme na
2026-10-26 15:27:02
2
To see more videos from user @_victorblacc, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About