@iamstillunruly: 2026 oya you have done enough you fit go now abeg 😤

UNRULY👑
UNRULY👑
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 11:03:55 GMT
7769
1672
60
38

Music

Download

Comments

mrberry174
️𓄧𝕄ℝ∙ 𝔹𝔼ℝℝ𝕐ꨄ :
Omo make e never go oh
2026-10-26 12:00:36
6
mocdaadi
De Abdul :
Real Madrid sef gat mind dey gather spit for mouth and pour for Barcelona face... ohhhj😌😔😌😔
2026-10-26 11:17:23
0
real.edo.legend
Edo Legend :
Na the country dey frustrate us 😂not the year
2026-10-26 13:48:45
0
john.france744
John france :
I swear nothing good this year I even lose 10 million Naira last month
2026-10-26 11:34:03
1
eaglefelix1
eagle99 :
guy no be small thing oooo
2026-10-26 13:02:03
0
luchis_creamery
LUCHI’S CREAMERY 😝🌚🩷🌺 :
Nah until you drive me crazy ehh this year😩
2026-10-26 11:08:12
8
sexy.diva752
QUEEN ONYINYECHUKWU :
Make e dey gooooooo I do tire
2026-10-26 14:36:26
0
nons725
✨CHINONSO✨ :
I tire worst year ever
2026-10-26 14:34:46
0
sazee68
ડꪖɀꫀꫀ :
The year just use hurry come and he no no wan comot again 😭😭
2026-10-26 14:00:53
1
miranking__
5ivee 💚 :
I swr
2026-10-26 11:07:52
2
seunfury
Seun Furry🤍 :
No go ooo I still wan make ham
2026-10-26 11:06:50
5
mary_lov54
🦋Pretty🎀 Lastborn🥀❤️ :
2026 have ruin my early 20's 😩🥲
2026-10-26 11:13:44
1
ada33761
Ada💕 :
See the kind heat way en bring Omor make en Dey go na
2026-10-26 11:16:10
1
raymondjnrcruz
Jnr Ray :
dey go nah shu 😂😂
2026-10-26 11:08:23
1
fandustinlynchmusic
💔sheisweird💔 :
leave this place
2026-10-26 14:24:39
0
ransonfx
Ransonfx :
I swear since this year start I never rest [Laugh approved]
2026-10-26 12:53:13
0
kqueentv_
KQUEENTV :
I just tire broda
2026-10-26 13:45:32
0
evilbiggievip
Evil 😈 biggie :
Aswear
2026-10-26 12:53:40
0
skyrocketfx7
SkyrocketFX :
unruly Done sell my Land . wicked man 😅😅😅👏
2026-10-26 11:56:30
0
happyluxurycollections
Happiness Diamond💎 :
😁
2026-10-26 11:48:13
0
mhizgold2118
mhizgold2118 :
2026 won just suffocate person 😂😂
2026-10-26 12:01:59
0
cylove49
Cindy😍😘❤️💕 :
This year show me shege na so so all back i dey do o
2026-10-26 12:29:48
0
jaydaddy218
𓂀 𝕁𝕒𝕪 𝔻𝕒𝕕𝕕𝕪 𓂀 :
Omorr no me small oh, for only 2026 I don guide, unguide, loose guide, disguide, still missguide
2026-10-26 12:18:35
0
hasino509096
hasino :
gogogogogogo
2026-10-26 14:53:35
0
evans_ex
EVANS X 🙂‍↔️🚀 :
2026-10-26 11:06:44
0
To see more videos from user @iamstillunruly, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About