bayelsa state government should pay this boy monthly,
2026-10-26 14:53:03
309
KING STAINZ :
Fege still dey trend nah them sabi
2026-10-26 17:16:21
65
Tinz Khalifa :
It’s all love, to be seen from Bayelsa is not easy. 🥺❤️
2026-10-27 08:38:06
0
Miss Talizza 💕💕💕 :
Them wan dey jealous the boi lifestyle 😅😅
2026-10-26 13:24:58
142
Blessed Child :
now na Epie boy dey support ijaw boy o😂😂😂😂
2026-10-26 12:50:15
143
Hypeman 9ice🎤🔥 :
I swear bro very nonsense people
Only we dey do ourselves,them fit carry artists from outside pay watin no good but you no fit pay your own brother same amount,like make it make sense
2026-10-28 10:56:48
0
The Hero Martins! 🇳🇬 :
wym someone inflated his show fee? 😂 una dey talk o
2026-10-27 12:09:26
0
makky_hairline :
Wat happened to his leg
2026-10-27 18:27:40
0
a_plus :
waitn be 1m wey dem no fit pay if you can't afford the artist find another artist you can pay peanut the guy get family and needs our people need to support and stop hating
2026-10-26 17:32:05
60
The Brand Chic 💕💚 :
1M na money ? Right now ?
2026-10-26 21:06:56
22
2nd OCT. :
Omo I no understand your entire video. Wetin be your point
2026-10-26 21:04:50
35
Jesse Otuzi Thompson :
Life is wicked brooo 🤦♂️💔
2026-10-26 12:15:56
25
King of Melodies👑🦅 :
There are reasonable prices to set, there are other bigger superstars I know personally that don’t quickly inflate their price, even if the demand is so high BUT Bayelsa is already stereotyped to be seen less that’s why they’re mad
2026-10-26 14:11:50
15
🄱ene 🄳a 🄰lpha :
call name
2026-10-28 14:03:51
0
Big Timi 🛍🌈💰 :
Abeg Wetin him day sing I never still understand
2026-10-26 17:03:57
13
Ruth sexy :
no mind dem
2026-10-27 18:53:17
0
Queen 👑👑 Jaja 🪄🪄🚤👰 :
omo nothing go do you fege daddy nothing just believe
2026-10-26 20:27:31
19
Naty Blinks :
You 🧢 true
2026-10-26 17:14:39
13
Ijeoma La Diosa 🇳🇬 :
So how much them wan give am before? 200k? He needs money to even secure himself in the long run.
2026-10-27 03:52:24
7
Dannee :
Bro you no lie oh, wetin me Dey reason ehnn why some no happy for that him price cause that him price increase don spoil plenty of them plans cause some don plan to use that boy make money maybe if eh Dey charge 300k before them go add their own personal price for bookings bro street brutal ohh and all go Dey act like saint.
2026-10-26 12:20:51
12
gianyrose :
Na so bro
2026-10-26 12:40:21
5
PEEPAN :
if him talk say him wan treat d leg,say help no go come out,let's call a spade a spade.lets try and do the right thing.am a die hard fan of fege
2026-10-26 18:43:21
5
Tarita :
guy u day speak ur mind & de interest of fege daddy, bayelsa fege nah our blood let's support him
2026-10-27 07:41:23
3
حبيبي 🐐 :
Bruh wetin u cap no bad oo but brother e still gats calm, bro no musician inflates price just like that, them like am because of him vibes not Cuz of his music, let's be honest with each other bro.... From 300k to 1.5m? Cmon now, how does that make sense? How many percent? At least 500k-700k for better, at least to end the year and next year make e put am up to 1m or more and for Fege leg, if he post he leg say make people help am then go help am, forget booking, then go help am.
2026-10-26 18:02:05
0
To see more videos from user @favoriteboyghostiii, please go to the Tikwm
homepage.