@aji_anje: U my baby mama I won 😭😂

Aji Anje
Aji Anje
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 11:56:37 GMT
309989
70449
550
5292

Music

Download

Comments

nelly.bee.2
BIG NELLY🥰🔐🌎 :
My own dey do nonchalant for 1 week cause of small issues we get I come fine out I Dey with belle dm am I tell am e done enter he say keep it but still doing nonchalant I try chasing like 2 days he just Dey do anyhow I go commot am after some days he begin Dey chat I Dey snub am too guess what he come my house today Dey ask me of the baby I tell am to ask God😹
2026-10-26 16:02:05
2462
jeneepha0
Jennifer👸♥️ :
No gree o. Ex husband even shade a whole Cardi B
2026-10-26 14:13:06
3272
theycallmeemama
Nkechinyere✨ :
Even if em wan do big thing sef I still no do😭
2026-10-26 14:02:22
373
d_olas4
D_Ola’s✨ :
i reject it for u abeg
2026-10-26 12:00:22
2394
hisbaby30bg
Ãbby💦👅🐱 :
Back to sender 😂😂😭
2026-10-26 18:26:28
409
edith_t11
edith_t11 :
I cancel any spirit of belle 😂😭
2026-10-27 09:50:46
0
lifeofgozirim
lifeofgozirim :
Girl mine was twins😭😹I was crying
2026-10-26 13:52:44
453
steph_any001
PerksofbeingSteph :
you my bm I won😭😂
2026-10-26 12:35:21
658
pearljoyy_
Joy✨ :
I reject every negativity from this video
2026-10-26 13:49:04
181
dearprecious.6
The Quiet Muse :
Baby Why na or have you been doing bad thing?
2026-10-27 10:10:25
0
parfait_vendor_in_enugu
parfait_vendor_in_enugu :
You 1year Leta, fraing 😂
2026-10-26 18:58:23
83
sir_donatusike
Sir Donatusike :
Keep it oo!
2026-10-26 23:19:39
0
drippyhazel4
Big_Chi💕🎀🧚 :
Omo! One werey said I should give him cute baby, na once I ask am if I resemble motherless baby home?😭😂😂
2026-10-26 17:01:17
65
roselyne25107
Pretty_Nonye🌹 :
That thing na horror nightmare you dream oo
2026-10-26 13:13:34
202
braveheart971
Braveheart ✞︎ﮩ٨ـﮩـ♡ﮩ٨ـﮩﮩ٨ـ :
Omo I join you cancel it oo
2026-10-27 02:08:55
1
smaller_81
smaller_81 :
T born for this country na trauma self 😂💔
2026-10-27 05:50:46
0
riri27_0
Riri💕 :
Happy birthday to me
2026-10-27 06:34:43
8
authentic_veee
Veee📚🤍. :
I cancel with fireeeeeeee😂
2026-10-26 18:24:36
9
christabelszn
.. :
I never see the kind love wey man go show me to give am pickin😭. E no get the type of love at all. I cancel it!!!!
2026-10-27 06:16:54
10
.dracuella
Dracu-Ella :
TikTok can gossip oo. I just dey come back from my own appointment. Sick in the morning, now I’m back on my feet.
2026-10-26 16:14:33
36
fadaka58
FADAKA 🥰 :
I no know watin Dey sup for this comment section oo but una Dey craze oo
2026-10-26 15:33:37
18
abbas_babe3
♤Devynn☆ :
It only means you are about entering a new season being pregnant is you carrying a new season. Giving birth is entering the new season. it only help you prepare more. (Spritual meaning though)
2026-10-26 13:48:44
71
thatonitshagurl
Obianujunwa💕🥰 :
Holy Ghost burn and destroy 😭😂😂
2026-10-26 12:30:26
43
c.h.i.d.i.e.b.u.b.e
Obiageliaku💕🌺 :
God please nauuuu 😭
2026-10-26 13:24:06
7
shez_lulu
LULU💖 :
No gree o….Naso I take get 5years old pikin wey Dey show me shege 🥺
2026-10-26 20:08:48
21
To see more videos from user @aji_anje, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About