@favzy24:

uche🧃
uche🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 13:23:21 GMT
291683
58632
532
10201

Music

Download

Comments

osayewmere
JEY 🦋🫧😻 :
Me wey nor get 1 single bra
2026-10-26 13:41:28
1266
fateema148
ftmah_zhara💞 :
we all hate wearing bra right😂
2026-10-26 18:59:54
42
perpetual4920
Perpetual🐙🥹💕 :
throughout I dey go school till I finish I no wear bra
2026-10-26 18:52:53
0
oldskodn.danatiana
oldskodn Danatiana :
I even sleep with bra on
2026-10-26 14:57:24
120
wanchosolange
solybabe🥰💘❤️ :
I get na 1 bra and I dey wear na when needed at times I no dey see the bra sef
2026-10-26 19:09:13
1
barbiecash77
Mavis 🌺🌹🍦🍯☺️🌸 :
Na my nipple Dey make me wear sometimes 😩😩😩 it’s always pointy 24/7 and always obvious inside clothe 😩😩
2026-10-26 17:34:23
14
oluwa_seun94
oluwa_seun🧚 :
It my birthday guys
2026-10-26 14:31:31
250
janii_pha
Aurelia 💫✨💛 :
me wey no get bra
2026-10-26 14:17:03
206
jummybaby39
ODUNAYO ❤️ :
Me wey use one bra for 3 years I no Dey wear am ni
2026-10-26 17:05:02
18
lady_mo_01
Lady Mo🦋 :
Screaming Lagos babes😁
2026-10-26 19:24:15
1
strandsbykeema
strandsbykeema :
Me wey Dey go school without bra😭😭
2026-10-26 14:05:41
44
achiaa.aa0
🌸ᗩᑕᕼIᗩᗩ.ᗩᗩ🇬🇭 :
Don’t clear road oo😂 clear the entire earth 🌍
2026-10-26 19:43:47
1
purity_katie
KATE✨💫 :
I was there when you have nothing ooo😂😂😂
2026-10-26 13:27:26
25
debby_b7
❤️Debby❤️ :
I don’t even own any
2026-10-26 18:57:36
1
thonia137
tonia kalio :
I just Dey come back from where I go buy indomie like this without bra 😂😂😂😂 for my estate plaza
2026-10-26 18:52:04
1
arinola_37
~🎀♡𝑃𝙬ᵋ𝘵𝘵𝑦⭒𝗚𝐞ꪑꭵ𝐧ī ♡🎀~ :
The thing Dey pain me for chest 😹💔
2026-10-26 14:30:06
13
hiddenmuse23
Lovie☾🍫🍒 :
1 single bra I nor get
2026-10-26 16:40:03
11
toyosiawofeso
Just_funky :
We wey no get nko 😂
2026-10-26 15:42:38
8
morethanmeetsme
𝓟𝓮𝓪𝓬𝓮.☕ :
I don’t even have one😂
2026-10-26 14:33:25
22
iyke.peace
Iyke Peace :
I was there for you when you had nothing
2026-10-26 13:56:54
10
cyndycee7
Cyndy𓂃✍︎ :
With this hot weather I wear bra😂😭
2026-10-26 15:32:51
6
prettyhisha1
Aishat😘❤️😍❤️‍🩹🥰 :
Me wey my breast small before
2026-10-26 15:18:02
19
pwetiesss_ella
Ondugbe🤭💕 :
first 😊
2026-10-26 13:25:13
11
ivy18188
Ivy :
me wey my breast don fall
2026-10-26 15:00:58
5
shugar2255
Ella|DA|CSR🌟 :
me wey dey go work like that with them
2026-10-26 14:56:44
9
To see more videos from user @favzy24, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About