Naso I later find out say my man dey game but no yawa sha 😂
2026-10-27 08:02:17
314
Broken soul💔 :
If person date them person no go fit cheat😂😭😭
2026-10-26 20:59:33
290
Tifeh🌸🌚BABE💕✨🇱🇾 :
I remember that year in 2023 when my mom is maltreat me for house then I told her one morning that I have start dating brother Ola down the street and you know he is alora Omo na once my mom run change and pamper me but guess what I know date anybody 😂😂😂
2026-10-27 09:02:26
90
❌𝕄𝕀𝔼𝕃𝕃𝔼ℝ💜ℂℍ𝔸𝕊𝔼❌ :
With time and patience she will come around
2026-10-26 16:24:46
104
💛Yellow Bella 💛 :
Abeg u fit find me rich bf among u guys no need to look for handsome u guys re always hot 🥵
2026-10-27 05:51:25
77
Ennywealth- omoluabi💞💎❤️🩹 :
all I know is they are all handsome 💕omoh my ola then very sweet boy 😂
2026-10-27 15:36:12
11
BUSAYO 🫧 :
Na only una songs I like 🥰but the man no no
2026-10-27 18:37:30
7
💞 fateema 💞 :
lol for 2026
2026-10-27 06:54:11
17
whimsyhair and wigs :
Na everywhere wey you go, men Dey tell them 😩
2026-10-27 12:02:37
7
princessadejoke✌️⭐️🇦🇪🇫🇮 :
Make Una help us fight bandit na 😭😭😭😂😂😂😂ejoor na 🤲🥲
2026-10-27 13:46:05
5
Anike&Amoke💗💕 :
Can a lady join
2026-10-26 20:29:29
8
ADE—BEWAJI💕🤭🥹💎 :
Me wey my mama see the head womer for my bag I tell her say na our school department uniform say na the cap be that 😂💔
2026-10-26 18:22:57
52
....🦋BIG🎀YINKKY🫶...HERSELF :
May your ship 🚢 never sink baami
2026-10-26 18:30:30
13
Ewatomi🥹💕 :
😭omo I wish I was a guy ooo
2026-10-27 02:56:16
15
Ikeoluwa :
If his not in I’m not interested
2026-10-26 23:12:13
17
To see more videos from user @nyben69, please go to the Tikwm
homepage.