Omor Geh Geh wise ohh wizkid refuse to go because e no need peoples attention because wizkid present go change that wedding alone. Na why wizkid no go cuz everybody go focus on am instead of wedding. 🤔
2026-10-27 11:25:58
0
:
Davido na MTN everywhere u go 😂
2026-10-26 23:01:26
114
̶𝗦ση ̶𝐎𝐟 ̶G̶R̶A̶C̶Ë🦅 :
normally you nor feel see baba for that kind settings
2026-10-26 16:53:35
561
༒𝔻𝕆ℕ 𝔹ℝ𝔸𝕍𝕆༒🦅❤️ :
Celebrity pass celebrity
2026-10-26 17:02:42
238
diamond 💍💎 S ⭐❤️ fresh :
Na truth bro Na God go bless you for me 🙏
2026-10-26 17:51:12
86
omoboroji1🦅🦅 :
how e com be now ?.. na him matter dem still dey talk...
2026-10-27 11:50:29
0
ANWAR! :
How u take know😹
2026-10-26 16:48:57
120
100bucks4 :
True talk 💯🫶🫶
2026-10-27 12:35:31
0
gurl like ذهبي ❤️🩹 :
celeb dey pass celeb
2026-10-26 21:15:50
28
༒𝔻£𝕊𝕋!ℕ¥༒🧃☘️🥷 :
real guy
2026-10-26 15:24:29
121
@vicks beauty salon :
No be lie
2026-10-27 11:12:07
0
Amune :
Belike i just know na y i stay house
2026-10-27 00:37:25
1
silence 🤐 :
mk una know all this things
2026-10-26 16:13:25
77
apata :
All wizkid mate Dey do wedding which day e go do e own
2026-10-26 21:41:31
6
INSHA ALLAH :
I swear
2026-10-26 18:19:29
1
Larry Auto💎🚘 :
Wizkid na Ronaldo 😏😏😏
2026-10-26 21:55:48
12
꧁Čpm Legend꧂ :
Imagine say Wizkid come that wedding, dem go forget say na person wedding dem come attend 😂😭🦅🔥
2026-10-26 21:44:09
8
RUKAYAT ABANISE OLUWAKEMISOLA :
baba more wisdom
2026-10-26 21:26:33
5
Jennifer nice :
no be lie
2026-10-26 17:05:01
8
🌴CHAMPION🌴🚀 :
My mentor
2026-10-26 15:20:36
20
HYPEMAN NAIRA TO NIGHT :
yes oooooooo geh geh fc 🙌 thanks my boss
2026-10-26 19:18:00
10
Kizzy Moni 🛍️ 🦅✨🥤 :
Celeb pass celeb na 😹
2026-10-26 17:47:36
8
To see more videos from user @iam_sajo___, please go to the Tikwm
homepage.