not only for Nigerian oh here in sierra 🇸🇱 too we are feeling it now
2026-10-27 14:35:33
1
𝓜𝓮𝓵𝓭𝔂🥀 :
Na this page I go collect my phd certificate
2026-10-26 20:34:58
2762
𝐆.𝐁𝐄𝐒𝐓 𝐀𝐔𝐓𝐎𝐒®️ :
H.E.A.T
His Excellency Ahmed Tinubu 🙂
2026-10-27 01:37:45
84
[trying to survive] :
Dem say na Eniola 😂😭
2026-10-26 20:49:13
142
𝐒𝐢𝐱𝐭𝐞𝐞𝐧💀🖤 :
When I small them tell me say if rain fall nah God Dey piss
2026-10-26 22:08:20
129
𝐙𝐥𝐚𝐠𝐚$𝐡📿 :
You’re so brilliant 👏🏽
2026-10-26 19:45:04
491
Zico'p 🍁🦅 :
Okay I get your point bros!!
But eeh.. Philippine dey pay??
2026-10-26 19:37:41
251
生き甲斐 🌍 :
I been de think say de weather name nah eniola o 😂
2026-10-27 14:11:23
0
olado_FX :
So we have agreed that Lord Jesus is powerful because no man can stop rain and sun
2026-10-27 13:37:45
1
Faveyung3💖🌹🦅 :
E be like say e don dey affect Edo especially Benin
2026-10-26 19:27:00
588
🌸Elizabeth🌸 :
If we fit withstand El tinubu, wetin be Elnino when we no fit withstand
2026-10-27 05:37:33
32
MayGemini ♊️ :
Why snow nor fit just mistakenly fall for Nigeria? Why e always be bad thing dey affect us?
2026-10-26 21:45:05
42
Chizzy_chidex :
We never experience snow before for Nigeria na El Niño we wan experience. Make El Niño go meet people wey Dey enjoy snow o make we dey manage our hot weather as e be, no be for only bad things nature dey remember Nigeria
2026-10-26 22:03:22
74
Brohien_Of PH :
The El Niño done start to affect Nigeria already, because every where dey hot
2026-10-26 19:34:57
59
Alex :
Thank you my science teacher
2026-10-27 00:20:37
2
LEO 🦁 :
guy na u explain this El nino well
2026-10-27 09:01:42
3
Ms.REE🍒🌸 :
Make Tinubu no collect loan with this El Niño thing oo
2026-10-27 09:40:57
7
SEA👑 :
Breeze don finish for Nigeria already
2026-10-27 11:52:11
10
Amaka_Cute💋🌺🌹 :
Na Tinubu cause this El nino nothing una wan tell me
2026-10-27 04:30:12
10
BRAVE🐺 :
I bet you Notin like this will happen….[Victory]
2026-10-27 03:11:07
7
Sonia sweetlife ❤️ :
Hey guys let’s go see for ourselves
2026-10-27 01:14:10
8
Shola :
They no tell you shey if rain and sun jam together na lion dey born….😁
2026-10-27 10:35:58
5
Chyzee3 :
Nigerians can survive anything we’ll literally cruise with all this till we get past it😂
2026-10-26 22:01:32
5
To see more videos from user @blackskinoyibo, please go to the Tikwm
homepage.