na watin i da face currently, i get money to chop but i nor know watin to chop and hunger wan send me to my ancestors like this 🥱
2026-10-27 10:26:08
0
a.yiri0 :
You can get a food times table, you can ask chat gpt to make a times table with different types of food you like, every week should be different for a balance diet
2026-10-26 19:47:45
24
Erekpa-Ebima ❤️🥰💕 :
Omo na so I keep myself for hungry from morning till night yesterday because I no know waiting I wan eat las las na biscuit and water I eat sleep 😂😂😂😂😂😂
2026-10-27 09:54:36
0
m.sjindu0 :
Me : babe what should we eat today babe : anything me : Abeg buy malt and biscuits come 😒😂😂😂 if you think say I know anything I go ask you 😂😂😂
2026-10-27 09:53:51
0
cindycee444 :
i can nvr go wrong with food combinations and tracking healthy meal for everyday 😂😂 my future husband own na to say thank you baby
2026-10-27 10:53:26
1
Ene|Sales Coach :
9:35pm I neva still know watin I go chop
2026-10-26 20:34:49
6
Christabel✨❤️ :
Be like we go dey cook indomie everyday o😂💔
2026-10-26 19:49:14
16
CLINTON :
Na only 11pm i take de get inspiration for food to chop
2026-10-26 19:38:48
15
resa_lb🦋💙 :
Me wey Dey wake up 12pm? If you marry me na you go find food for two of us before I wake up o, because I nor Dey too know wetin to eat if I wake up and na if I wan faint I Dey chop😩😂
2026-10-27 10:16:42
1
Braid N Slay✨ :
Model needed for braids in Benin city
2026-10-27 02:15:41
0
Nelson🥀 :
We go chop bread tire
2026-10-26 19:58:04
1
lil_momma815 :
Our two go hungry na 👀 cus me self I nor know 😳
2026-10-26 21:07:11
1
Lah.juu :
I swear😂 I never know what to eat na God save me say I never get ulcer
2026-10-26 21:10:11
1
keshInc :
Nor be I don’t know o babe what do you think , I think naim hunger Dey take me so
2026-10-27 04:54:25
0
Christopher Ifeanyi :
LEAVE HERE 😭😭
2026-10-26 19:49:24
1
his_akas :
To know what to eat na my biggest day to day problem 😅😅
2026-10-26 19:50:28
2
鲍比🫀 :
I think say na only me no Dey know wetin to chop 😂
2026-10-26 20:24:56
2
livingasfavour :
Hungry go kill us ooo, I fit know make I no fit enter kitchen 😂😂
2026-10-27 06:06:02
1
Kubiatabasi💐 :
Don’t worry baby[Heartwarming].
2026-10-26 19:51:54
1
Amaka Nwa🌸❤️ :
Na to drink garri everyday because me I don’t know too
2026-10-26 19:57:52
1
Just FAVE…🍒❤️🩹 :
Hunger go kuku kee two of us
2026-10-27 08:26:29
1
To see more videos from user @ovopureheart, please go to the Tikwm
homepage.