Deep down this guy is very happy he just dey pretend 😂
2026-10-26 21:17:28
4
:
low key he like am 😁😁😁
2026-10-26 19:58:34
33
Big Cherish🥰❤️ :
The both of them did an amazing wedding Nigerians just too like comparison and na out hate
2026-10-26 20:36:26
17
TikTok Landlord🇱🇷🥷✈️ :
Gehgeh dey vex say them no invite am go chop rice 😂😂😂
2026-10-26 23:08:25
0
Sam with Passion :
na plan work jare😂😂😂😂
2026-10-26 20:10:34
30
P 🦋R🦋E🦋T🦋T🦋Y❣️ :
plz u guys should leave our peller alone brooo.... no put peller for talk ohh comparism is not the point here it's all about understanding the situation....
2026-10-26 22:53:29
0
🫧🍒ADAUGO🦅🤍 :
Comot peller , make his destiny helper come leave am
2026-10-26 21:34:49
0
Mr Success :
I don talk my mind
2026-10-26 21:46:46
0
Qwein Ideyonbe :
I for use my own voice note ooh but I de shame 😹😹
2026-10-26 22:13:22
0
13bolagold :
Jide gold alaga pamfor very for well in pellar
2026-10-26 20:36:11
4
😻🇧🇯 :
Una want put Peller for problem 😏. Billionaire wey ogo dey bribe shuu
2026-10-26 20:24:22
30
Lady D :
Peller has wisdom
2026-10-26 22:02:55
1
SAMUEL :
content creator like chief priest [Crying][Laugh approved][Tears of joy]
2026-10-26 21:14:09
1
dolly p🔥 :
yes now bro
2026-10-26 20:58:59
2
potential wise man :
make una no de put dis boy for talk 😤 🤧 ooo
2026-10-26 21:52:33
1
Basis :
We love peller
2026-10-26 20:19:22
12
son of Grace :
all nah content
2026-10-26 21:16:53
0
Iamklemzie 💜 🚀 :
I don wash hand commot for the ghe matter
2026-10-26 21:20:25
0
P 🦋R🦋E🦋T🦋T🦋Y❣️ :
I no even understand gehgeh sef no dey compare ppl
2026-10-26 22:55:03
0
Baddextdarony :
never mind them edey pain them
2026-10-26 20:20:38
4
better pikin 675121459 :
pella please I have been following u please help me I beg u 🙏🙏🙏
2026-10-26 20:04:02
3
To see more videos from user @positiivitytv, please go to the Tikwm
homepage.