Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@fineboiidara: Ok oo 🤣😭#iamdara999 #fyp
fineboiidara🪡
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 26 October 2026 20:44:05 GMT
266407
63313
533
8093
Music
Download
No Watermark .mp4 (
1.22MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
1.3MB
)
Watermark .mp4 (
1.22MB
)
Music .mp3
Comments
mummy_spencer120 :
My bf collected my phone wen I dey school, person wey dey toast me buy another one after one week, my bf wan craze😂
2026-10-28 07:18:59
665
OLAMIDE🖤 :
Dey play 😹he go first be like nollywood for your face 😹🥹
2026-10-26 20:47:32
456
MODUPE MODEST WEAR (MMW) :
Like phone that I used my money buy 😹😹😹oya na
2026-10-26 20:57:51
393
herbsvendorinilesa1 :
Like phone wey I use my money buy 😂💔o fe ku sha
2026-10-30 08:19:42
0
Food vendor in Babcock/ilisan :
I remember one fool wey won collect the phone I buy with my money😂
2026-10-31 07:50:33
0
𝓛𝓮𝓮𝔂𝓪𝓱😝❤️ :
Even if na him buy am for me dem nor born am well 😂😂
2026-10-28 18:07:53
38
𝐌𝐒.𝐓𝐔𝐓𝐔🪽🩵 :
Even if God done create am sef when no be say he won die young 😭😂😂
2026-10-27 10:51:27
169
𝓶𝓼.𝓯𝓲𝓼𝓪𝔂𝓸 🎀 :
Man don seize my phone before sha and na me buy am with my money😂😭love is the closest thing to madness
2026-10-31 07:16:37
0
augusta_theone :
I go stab person sha 😂😂
2026-10-27 01:24:20
79
Kekere 🙈 :
Nothing fit concern me Naa person wey boy buy phone for he go collect Hamm back
2026-10-30 18:43:52
2
Prechy🥹❤️💙 :
We go reach hospital nor be joke 😂
2026-10-31 08:24:42
1
temidayoayomikun1 :
phone wey I use my sweat buy walai general Hospital self go deny ham😒😂😂
2026-10-28 14:01:52
25
Chicstyle By Zeey :
Na me dey even seize man phone😭😂
2026-10-27 23:02:34
26
dammy empire :
I never see am o
2026-10-30 13:36:04
2
KemmyG Collection :
Phone wey i contribute buy😂😂
2026-10-27 16:20:23
21
Abefe Spice 🤍 :
You for help me write those captions for CAPITAL LETTERS because God never create am true true😂❤️
2026-10-26 20:47:09
29
🫧SHE❤️🫧 :
I no fit talk but i don suffer nah hin buy ham sha i no fit fight😭😭
2026-10-27 19:25:18
9
Petite Gurl🫠💕 :
Naso i talk till them do which day I calm once 😂😭
2026-10-28 00:35:21
7
~Adufe🥀👅❤️ :
For phone wey I use my money buy ? 😏😹
2026-10-27 09:29:57
12
TUNMISHE🐼🤍 :
For phone wey I buy myself? Oya na😹
2026-10-27 14:27:19
9
kesh🎀💫 :
Them never born that boy shaa 😂😂 I go show am madness 😂
2026-10-27 06:40:18
7
OYIN🌷♣️ :
When shopanna no wan kill ham 😂🥺Ajeh seh
2026-10-26 21:13:26
11
‘’’’’ :
Walai he never am😂
2026-10-27 10:30:33
5
BIG PESK👑 :
If na me buy am i go seize am!
2026-10-30 14:12:16
1
Riri🤍💕💎 :
shey na him mama buy am for me ni
2026-10-30 11:53:51
3
To see more videos from user @fineboiidara, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
bug by presley regier #presleyregier #newmusic #conangrey #heartbreak #aesthetic
#CapCut كلاب تطارد الغزال #ترندجلتب هدت على الاء حسين #مشاهدات40مليون ولك الوووو #مشاهدات #مشاهدات نفس الجلاب
جاهزين نشوفكم في فرع الخبر ؟! 😍🎤 كولكشن الشتاء صار جاهز ! ❄️☔️ تنورونا في فروعنا ( جدة - أبها - قريباً الخبر ) 🌎📍 وللطلب أونلاين @Newstep #كولكشن_الشتاء #شتاء_نيوماكس #نيوماكس #نيوماكس_جدة #الخبر
#shopee #shopeecambodai
تحب الرقص من صغرها ||| #كتاليا_اجمل_طفله #viral
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy