@chala_opor: How do mothers do it😭😭😂 #fyp #relatable #funny

Hottest fire(Oku)
Hottest fire(Oku)
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 27 October 2026 08:47:34 GMT
13831
2748
42
732

Music

Download

Comments

oluyemibukola6
B❤️U💞K😈K🥹Y💖 :
The way e take stagger dey kill me😂😂😂😂
2026-11-06 18:42:41
78
badboy_dape
Badboy_Dape :
this guy dey steady kpa mi 😅😅💔
2026-10-27 09:11:10
101
kkboy_234
kkboy :
u get luck say he no comot dagger 😂😭
2026-11-06 21:41:37
25
ikingperkins
KingPerkins :
That “kaiii” alone make am think where e wan see pipty fillion
2026-11-07 00:53:03
6
bole2go
bole2go :
Come thief am na
2026-10-27 16:07:41
39
traceln310
TRACE LN :
u dey fear😂😂
2026-11-06 21:06:07
0
calebkvngs
Caleb :
e shock you abi😂
2026-10-27 09:48:39
15
igunmwonyi.uwa
Igunmwonyi Uwa :
Aboki tell me ₦1500 today. I tell am ₦200. He almost pursue me😂😂😂
2026-10-27 16:55:26
16
3pmhumpsway
HumptyDumpty :
Tinubu 😅
2026-10-27 10:33:05
7
onyinyenaci09
Onyinye 9 :
ewoo😂
2026-11-07 05:29:05
0
geelord_
Gee Lord :
you know how long e take them to master that technique? 😂
2026-10-27 23:35:24
5
fomo.04
𝗗𝗔𝗥𝗞𝗢 :
But him call you my friend now now
2026-10-28 00:18:49
2
blessed_itoo16
. :
E get one time wey I price one mama 2k yam for 1500, Mama tell me say make I leave her shop say she no Dey sell again 😂😂💔😭
2026-11-02 05:23:45
1
lati_2709
LATI :
aboki no let am go ooo... help me hold am
2026-10-27 18:46:35
2
addyytona
Adetona :
for tpain era?[Tears of joy]
2026-10-27 15:52:24
1
u_v4l
VAL for ruler :
You for just carry am dey go 😭😂
2026-10-28 07:13:35
0
i.am.kejie
Raven :
2026-10-27 09:14:04
0
orischukwu
Oris❤️ :
😭😂😂😂
2026-11-06 08:39:16
0
just.1.daniel
Not Dante 🙂‍↔️ :
250 too much oo no be 3 for 500
2026-10-27 23:31:42
0
_nifemiakeju_
Adeola :
2026-11-07 04:28:08
0
habeeb_lala1
King Habeeb👑 :
2026-10-27 15:29:45
0
bigowl442
👑DÄÑǏĒŁ :
The guy shock
2026-10-27 22:51:54
0
miracle.jibo
ONLYONE_MJ 🔥 :
2026-10-27 21:36:22
1
saries_diary
Sarah౨ৎ 🎀 :
You no Dey ever repeat fra , that Aboki suppose slice your head 😂😂
2026-10-27 10:06:29
3
chokomilo03
Oluomachi❤️😒 :
U get luck say knife no Dey close
2026-11-06 19:21:20
0
To see more videos from user @chala_opor, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About