@stillvillagepeople: Let love lead ❤️❤️ #iamyourvillagepeople #viraltiktok #iamrileymandara

Everybody Hates Riley🇳🇬💀😈
Everybody Hates Riley🇳🇬💀😈
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 27 October 2026 09:07:54 GMT
26086
6037
270
906

Music

Download

Comments

dukisbaby2
Dukis baby💃🏼😘 :
Na so man wey nor get babe Dey act lol 😂 🤣🤣
2026-10-27 09:14:40
123
sharonadenibuyan
Simplysharon💋🌹 :
As long as it is Riley love would always lead 😂
2026-10-27 09:11:32
0
joseph.billion88
NØNCHΛLΛNT SØUL 💔🥷🔥 :
they don take am already 😂😂
2026-10-27 10:02:01
52
silvatemplates01
Silva templates :
we are all virgins right🥺
2026-10-27 10:00:16
77
damris100
Damaris :
hmmm Riley your eyes dey someone babe oooo 😂😂😂
2026-10-27 14:23:32
3
ikechukwuadaeze35
Adaeze112 :
nah for person wey get babe oooooo 😂😂
2026-10-27 11:04:33
2
gozi_e2
Seoul vibes 💫 :
single me dancing to the song
2026-10-27 13:15:25
11
user9007993974263
Ada001 :
e be like say they break your heart
2026-10-27 16:15:17
1
bigdeevine
bigdeevine :
Wait Una get babe 😂, I think say nah cruise ooo
2026-10-27 10:31:50
15
mockingbird_1738
mockingbird_17👁️38 :
she's gone
2026-10-27 14:57:11
1
light_place
Shortie :
nah me first come today 💃💃💃 yipeee
2026-10-27 09:10:30
5
vicky.ice78
vicky ice :
Too late bro🥺🥺. Dem don take my babe. Dem don take my babe. After everything wey I do. Dem still get mind take my babe. Ohh chim😭😭😭😭😭😭😭😭
2026-10-27 10:49:14
9
irani_theeone
IRANI THEE ONE :
Dem must take the babe oo 😆
2026-10-27 10:07:19
6
lingtah8
Lingtah 😈🖤 :
I never wake abeg 😭😂💔
2026-10-27 09:12:39
4
evelspice
eboru :
na normal thing 😌 me self go take pesin babe 😂 life moves on 😌🫴
2026-10-27 10:20:04
7
user4988601555656
dat1boy :
God go bless you for this prayer Riley
2026-10-27 12:53:06
3
thefairyaphrodite
𝑴𝒔. 𝑵𝒂𝒕𝒂𝒔𝒉𝒂|𝑶𝑫🩺✞💖 :
Who get am don collect am o😂😭
2026-10-27 14:54:03
2
mhau_reene
Mhau Reen :
Single life na bad thing o😂💔
2026-10-27 09:13:59
7
broda_prinx
Broda_Prinx :
is it on Spotify???
2026-10-27 11:24:17
4
odiok20
.... :
you mean am 😳😳😳
2026-10-27 09:13:35
3
pretty_ann511
Ann 🥹❤️ :
2026-10-27 09:12:00
0
ur_gurl_jojo001
úr_gúrl_jøjø🌹❤️ :
they don already take am and na my best friend take am sef
2026-10-27 09:46:13
3
verifiedeletricain1
👷🏼‍♀️Verified engineer 👷 :
Me way no get
2026-10-27 09:14:08
2
paul_onyeka93
Nkanyi Paul :
Me self don collect another person babe self and e sure me die say we go break up
2026-10-27 15:59:11
1
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About