I go just find who get lower score than me
boom i don console myself 😂😭
2026-10-27 18:58:07
178
✨Eleojo✨🤪❣️!! :
chap I dey cry oh
😂😂
2026-10-27 22:20:11
0
Diva✝️🖤 :
no those ones wey go get 9/10 con dey cry dey vex me pass
2026-10-27 17:38:33
49
𝕚𝕕𝕒𝕟🧃 :
My back case😂
2026-10-27 22:40:37
0
🍒 :
wetin really them make them cry
2026-10-27 22:57:59
0
princess :
me I dey cry o especially if person way copy me pass me 😂
2026-10-27 23:47:22
1
Deba :
Omo and ns very bad thing o because guy 😭
2026-10-27 21:56:36
0
justwisdom07 :
omo real, wetin really concern me sef😂😂😂😭😭😭
2026-10-27 09:17:38
37
𝒞𝒽𝓇𝒾𝓈𝓉𝒶𝒷ℯ𝓁🎀 🫧 🍒 :
Na one paper wey I nor write make I cry…After all I didn’t know what I was even going to write
2026-10-27 13:21:48
11
Akta's :
Omo I cry o 😭😂
2026-10-27 17:35:10
13
ADE🤭💞 :
1/10, I’m not going to cry. 😂😭 And for those who finish their tests or exams and still check their books, maybe they got some questions right. I’ve never done that in my life. 😂😭 Me, knowing that what I wrote was rubbish, what do I want to confirm? 😂
2026-10-27 22:04:43
5
Tami :
even for this medical school way I dey, nothing really concern me
2026-10-27 16:03:50
4
user4868538004433 :
even for uni guyyy
check results lock up, no tell anybody wetin you see 😂
2026-10-27 19:37:26
3
Princess Angel :
omo I dey shead tears ooooooo
2026-10-27 12:22:22
6
feranmi🌹😘 :
Even till now and forever 😂
2026-10-27 13:14:18
3
💜 Bunny 💜 :
omo i no cry ooo😂😂
2026-10-27 16:56:14
2
Joannh🎆🎑 :
The only exam that has made me cry is jamb
2026-10-27 19:06:18
1
ms.....! :
na to dey para fake para😭😂
2026-10-28 00:49:09
0
ENIFENI🧃 :
😂😂
2026-10-27 09:17:03
1
Esther Jeffery💙🦋 :
Nothing even concern me
2026-10-27 19:53:34
0
Princess :
And na me dey always carry 2nd
2026-10-27 19:57:12
0
favyy😍❤️ :
Me way dy sleep for inside hall wetin I I know way I wan write do 😂
2026-10-27 20:28:16
0
prettyloner419 :
Like😂
2026-10-27 18:57:18
0
𝐎𝐣𝐨𝐧𝐞💞🫧 :
Cry Keh
no be all those first position people dey do POS now??😂
2026-10-27 20:22:12
0
𝔀𝓪𝓪𝓴𝔂𝓮𝓷𝓲𝓽𝓪🙈💕 :
😂😂😂
2026-10-27 13:46:28
0
To see more videos from user @badboy_d4v1d, please go to the Tikwm
homepage.