@ughellivibes: A fuel tanker fell this morning along Warri-Sapele Road, yet some people were still rushing to scoop fuel from it, regardless of incidents that has happened before. Disclaimer: THIS PAGE DOESNOT SUPPORT VIOLENCE ⚠️
Make devil 😈 resign make I take over the job bcuz devil no serious again
2026-10-27 14:12:54
70
1984🧿🦉 :
Them go Waitin again 😅
2026-10-27 17:13:11
0
Agurue Mercy :
don't mind them
2026-10-27 14:57:53
0
🌸꧁GRACIOUS꧂🌸💕 :
E nor de happened for delta 😂 E don finish everybody don go house 😁
2026-10-27 16:42:55
0
Naughty Bryan :
U no go scoop ke?😭…see price na
2026-10-27 12:27:01
89
.💗 :
Na free things Dey kill us for this country
2026-10-27 16:29:09
15
P R O S P E R 🤓🍒 :
If this work don tire devil mk him retire abeg
2026-10-27 17:00:51
2
Lil🌸mama❤️💐🥹🌸 :
watin happen for Benin don still happen for warri-sapele rd na the new scope wey Tinubu wan take finish Nigerians be this
2026-10-27 13:32:29
39
Diamondcoast 💎 💎 💎 :
This thing get spirit behind am
2026-10-27 13:29:59
56
StanleyB :
Una day see them now after una go day insult fire service
2026-10-27 14:21:11
14
ockuko123 :
don't worry we're safe here
2026-10-27 11:46:25
81
Hakan :
Living in Nigeria alone is risky I go pack
2026-10-27 10:26:05
30
CEOEMPIREMULLAR🥷🥷🥷 :
Devil right now
2026-10-27 12:13:30
51
Kelly🧑🔧 :
devil don see tactics to take down people life easily
2026-10-27 15:07:47
5
Chi_Som 💞❣️💙🎀 :
Dem no Dey ever learn
2026-10-27 11:38:08
16
Aisosa03 :
Tomorrow them go dey blame government…so na governor come send them to pack am now??
2026-10-27 14:56:12
6
WENDY 🤧🤧 :
Dem go burn again na 😭
2026-10-27 12:29:56
7
K£LVIN_NICE P.O.P DECOR :
here's delta state and this is along warri sapele road, Elume junction opposite one filling station there, at obeba church
allow them to do, the cost of fuel too high
2026-10-27 11:50:37
5
Just Maria✨🎀 :
Model needed for braid location Ughelli
2026-10-27 17:03:10
1
CEO of Ty Laundry :
The tanker don catch fire?
2026-10-27 15:17:27
1
🎀Hey Diary🎀 :
He get wetin dy haven when all this people never tell us
2026-10-27 16:42:39
4
𝓟𝓸𝓵𝔂𝓰𝓸𝓷 :
I go scoop oo but I go carry extinguisher
2026-10-27 16:06:55
0
To see more videos from user @ughellivibes, please go to the Tikwm
homepage.