Abi girl no see this video I never see any girl comment here wetin Dey happen 😂😂
2026-10-27 18:41:27
0
CHI BU IKEM😊 :
Who wise don wise
2026-10-27 19:15:14
0
♛ 𝕸𝖆𝖟𝖎 𝕰𝖒𝖊𝖓𝖎𝖐𝖊 ♛ :
My question is, is there Rich Nigerian girls?
2026-10-27 15:43:54
50
@TG :
Them go think say na content
2026-10-27 14:41:30
72
Daddy_Havana :
sound like speed darlington😎
2026-10-27 15:09:32
21
Gtime💙❤ :
He is right, make everybody go find ways to survive
2026-10-27 17:00:24
17
Bantu Roi :
I hope he was born rich
2026-10-27 17:31:16
2
wirenation125 🇳🇬 :
People wey marry rich girl don tell you wetting them they face
2026-10-27 18:53:08
0
Ericky Edison :
Omo until 2028 before I go date again oh, I just dey enjoy myself peace of mind wan wond me, all my money to myself, no night calls, I come house I eat sleep, I just dey fine everyday, I dey envy myself
2026-10-27 17:34:44
4
kamsiyochukwu🥲❤️🩹🍀 :
I sure say no be only me agree
2026-10-27 13:15:57
9
Life Of Ama🎀 :
Otedola first son.
2026-10-27 17:01:23
2
Nonso Handbag n totebag Vendor :
Bro. make sure you fight poverty, even with marriage.
2026-10-27 18:33:18
1
Moses chinonso :
i like slim joe well talk
2026-10-27 14:46:04
4
Allan Hugh :
No be meme
2026-10-27 11:00:38
4
Mr. Nzemoore😍 :
Na scam
2026-10-27 14:40:31
3
Collins 042🇳🇬 :
2026-10-27 17:33:19
1
Cletus Mk Zaza ✌️♂️ :
No women here 😂😂😂
2026-10-27 18:07:32
1
manager ham :
why can't i find any comment for a woman 😁
2026-10-27 17:26:48
4
Biggest19 :
No be play oo 😂
2026-10-27 17:25:03
1
Fero :
Which work? 😒
2026-10-27 17:38:36
1
Micheal :
Baba na me b dis…
2026-10-27 18:26:00
0
To see more videos from user @eugenes.blog, please go to the Tikwm
homepage.