if i fit escape that kind situation i go cut that friend off
2026-10-27 13:10:21
390
ENDURANCE💔🥹 :
Next time visiting
2026-10-27 13:21:28
238
WINNERFX 📊 :
my female friend dog cut chain omo everywhere first blur for my eye, I think say nah dream oo 😳😩 I drop pride that day tear better run, omo nah German shepherd
2026-10-27 15:41:11
28
Lonnie Ace🤡 :
dem won play
2026-10-27 16:04:00
1
Mmeso Gentle💖 :
And they come later dey two 😩😩😂😂
2026-10-27 16:45:23
1
Oluchi Ella💋💞 :
Then u go hear don't run it will not bite you
2026-10-27 15:52:08
12
Kizi Funds :
Any time wey I Dey watch big daddy video smile must full my face 🙈
2026-10-27 13:36:20
77
Din_ma ♏ :
Omo i go just faint for there fear no go let me run 😭
2026-10-27 16:05:00
7
wineberry :
😅😅no be play be this oo
like what's happening 😂
2026-10-27 15:54:09
1
Just beauty🥱❤️ :
Ehhh na 2 ooo😂😂😂😂
2026-10-27 13:50:46
62
steppers.... :
normally some people is wicked for a living
2026-10-27 15:12:01
17
Mr Biggs :
I no go even enter inside the gate sef unless you don cage am 😂
2026-10-27 13:42:45
18
nickgold21 :
Why are you running
2026-10-27 13:43:12
1
Ella baby❤️💖🥀 :
Which can play be this
2026-10-27 15:40:52
1
Penglesung :
bingo doesn't bite
2026-10-27 13:45:40
10
𝓶𝓲𝓬𝓴𝓮𝔂🥵𝓶𝓸𝓾𝓼𝓮💋💦 :
I first shout eiiiii 😂😂💔but why u go come battle field with out being prepared 😭😂
2026-10-27 15:39:45
8
Gwen🥺❤️ :
I can relate 😂
2026-10-27 15:44:07
1
𝓚𝓮𝓷𝓷𝔂 :
this one nor be content oo 😂
2026-10-27 14:33:56
6
么Chazeeey💯 :
🥺🥺
2026-10-27 15:16:48
1
King Ololo :
Nor fear enter e no dey bite 😂
2026-10-27 16:35:24
2
Favourite_G :
Chaii
2026-10-27 15:32:39
1
Nova :
evil people just full this country 😂😂
2026-10-27 13:39:51
3
MARVELOUSTINZ :
Na play I Dey follow you play na 🥲
2026-10-27 15:42:12
4
VibezMayor :
Have mercy o lord! 😂
2026-10-27 13:10:08
2
To see more videos from user @big_daddy2.000, please go to the Tikwm
homepage.