@pepper.dem38: #viral #vidoes

pepper dem
pepper dem
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 27 October 2026 14:59:03 GMT
50268
4495
125
306

Music

Download

Comments

mac_genesis0
☠︎ 𝙼𝚊𝚌 𝙶𝚎𝚗𝚎𝚜𝚒𝚜 ☠︎ :
I first check if na real acc 💔
2026-10-27 16:27:14
0
e.moni1
YUSUF 🕸️ 👻 :
Na Junior pepper dem be this nothing you wan tell me 😁
2026-10-27 17:01:37
0
oil_moni_01
Oil_moni1 :
Na lie dis one nor be pepper dem 😳
2026-10-27 16:04:07
146
bigkelly158
Big Kelly :
mentor 🙌 thankGod you're back one love 🫂
2026-10-27 17:02:56
0
_smallbtc3
𝕊𝕞𝕒𝕝𝕝 :
But Wetin EFCC do good?
2026-10-27 17:00:16
0
nwatabuteikenaanaedo
Nwatabuteike 1 na Anaedo Nnewi :
Omo u come slim Aza work no easy oooo
2026-10-27 15:21:28
75
dccastle_wurldwide
Dc Castle :
I no Dey sure na pepperdem be this
2026-10-27 17:00:57
0
evandoris745
EvanDoris :
You don big ooo 😂
2026-10-27 15:51:24
26
elev11n_8
ۦ. :
Na him talk am 😂
2026-10-27 15:57:24
35
kelvin3_10
Mr aise :
bosss waiten sup
2026-10-27 16:41:53
1
usernotfound48p
🫀♈️ :
the first time I do that work na my property and phone I sell take pay the money back since that day I no near that aza work again guy 😂
2026-10-27 15:30:46
13
rubylansh17
Rubylansh🦅 :
You dey take para [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-27 16:29:25
1
son.of.grace1755
SON OF GRACE 💥🔥 :
You don slim finish ooo wetin Dey happen na pepper
2026-10-27 15:22:38
4
___realkoko
𝕂𝕆𝕂𝕆 :
Jesus
2026-10-27 16:03:10
1
sunnice_esinulo
Sunnice :
Everything On God. My🩸
2026-10-27 15:43:01
1
drexfx76
🕷️DREX _FX🕷️ :
Omo this guy nearly go oo 🙄
2026-10-27 15:49:59
5
staypaid893
Wizzy 🥷🐍🧃🇩🇪 :
Abi na throw back 😂
2026-10-27 16:30:13
1
nbacartoonboi
ÑBA CÀŘTÖÓÑBOï 🐍 :
Pepe where u Dey since ?
2026-10-27 15:57:43
1
kevwe4pf7
Kevwe4pf🤍🏌️‍♀️ :
😂
2026-10-27 16:22:28
0
noel12206
Noel🪖🤬 :
Blood we Dey together ❤️all na less
2026-10-27 15:54:39
2
abdulhamidubinabdullah
abdulhamidudankas :
i day EFCC since Na to day i come back
2026-10-27 15:46:47
2
gasboi0
JOSHUA 😈 :
Middle man wan take my life
2026-10-27 16:15:57
1
topp7673
Topp :
Abi na throwback he post Jesus
2026-10-27 16:12:25
1
0801sunshine
Súñshíñè furniture interior :
omo I don miss u
2026-10-27 15:14:22
1
geechrist3
GEE CHRIST 🥷🏽 :
But you don change you look more young now 😳
2026-10-27 15:56:26
1
To see more videos from user @pepper.dem38, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About