@gt_nba: Birthday gift from My Wife😫❤️🥹 I love you endlessly. girl don give you 1 million before?😹 #trendingvideo #birthday #gift #fyp #goviral

GT🫀
GT🫀
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 27 October 2026 15:01:00 GMT
358250
89952
1400
4832

Music

Download

Comments

gifty_baebii3
Gifty baebii :
Mind u d guy dey spend o no go pressure dat girl wey u dey send 10k 😂😂
2026-10-27 16:26:44
5493
u_lume_ltd
GIFT IN KEBBI | SURPRISE IN KB :
This is what he did during her birthday o 😂🥰
2026-10-27 17:35:45
2660
therealshazzy78
SHAZZY 🌹📿 :
Na man wey spend on us we go spend on
2026-10-27 16:19:24
1128
nina_fame
ferry❤️ :
God gives me money to do for my babe too🙏💯
2026-10-27 15:26:50
1519
evilnelly94
Nelly :
No be our original be that? Our musky babe😳
2026-10-27 16:16:04
805
eniola___mhi89
Grace😌💝 :
You wey forward ham give your babe, see watin the guy do o😂😭
2026-10-28 09:00:53
39
chizz493
ᥫ᭡ C:) 🧸🎀 :
Omo ur babe get money oh 😭
2026-10-27 15:49:54
189
demon_0.8
AYO🍁❤️ :
Abeg why you no tag gehgeh 😹😹😂
2026-10-27 22:14:39
2
emmy_on_fundz01
Mr Emmy 🦅 :
I no go still fall in love 😏 and I no go still deposit anything 😂
2026-10-27 22:51:48
2
marycynthiasophia
Sophy Miguel 🌹🤍 :
I will do more for a man that spends as much for me.
2026-10-27 18:14:23
50
giftmirabel5
Gift Mirabel :
Na guy wey dey spoil us we go surprise 🤗
2026-10-27 21:26:38
1
bigcandytheteddy
RichDiva :
Na man when do for us we go do for 🥰
2026-10-27 16:28:34
73
anikeeeeeeeeeeeeeeeeeee2
anikeeeeeeeeeeeeeeeeeee2 :
Nah boy wey transfer go withdraw 🙂‍↔️🤌
2026-10-27 16:29:45
81
aku_luxe
𝓐𝓴𝓾_𝓵𝓾𝔁𝓮⍟🍒🌸 :
Hope Nigerian bitter men are seeing that women do gift too? Do for me I do for you
2026-10-27 17:27:08
26
lizzypxx0nv
Luna❤️ :
I get the money na one boy wey go calm down I the fine
2026-10-27 19:47:30
7
2lucky84
Lucky❤️🦅 :
where is my girlfriend coming see oo hmm
2026-10-28 08:05:03
0
harrietti5
~Osawonamen😍💗🌸 :
Well deserved
2026-10-28 09:46:09
1
abike347gb7
🎀ABIKE🤍 :
Na babe remain I wan spoil my guyyy
2026-10-27 19:10:20
1
chubbyqueen477
….🍄O.M.I🇳🇬 :
Na boy wey spoil me I go spoil!
2026-10-27 20:12:42
6
prettyvixen_21
Just Lammy 🥶 :
Gbam e no pass that
2026-10-27 20:57:34
47
kelcykrush
🌈CALL Mi G.L😻.R.Y 🥰 :
Na boy wey spoil us we dey carry for head
2026-10-27 16:43:38
7
y.d.k_s.m.i.l.e
🌪️ :
She Die ???
2026-10-27 17:45:06
43
amira79436
Amira ❣️🥹 :
All my life na babe wey de go through alot I de always date 😩😩 abii God Carry me come this life to console people ??🤔💔
2026-10-27 18:27:59
60
opeyemi__61
👹👊🏻 :
Omo I dey imagine how much the guy go don spend
2026-10-27 18:16:30
125
chiwen70
precious 💕 :
if you leave this girl you go die
2026-10-27 18:33:04
12
To see more videos from user @gt_nba, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About