one married
one passed on sadly
one try turn me into billboard
wicked girls😂
2026-10-28 00:37:01
53
Thorne_ :
I always choose them because I love pain
2026-10-28 00:00:29
49
SLEENG :
Omo I no fit ever forget one girl, bcos her birthday dey come she dey love bomb me, after her birthday and all the gifting mama sha me blocking just two days after her birthday
2026-10-28 08:59:00
5
𝘊𝘏𝘜𝘒𝘞𝘜𝘌𝘔𝘌𝘒𝘈 :
Them Dey too fair and fine 😭
2026-10-27 22:56:55
22
Uzi.main🦇 :
Them go con start to Dey do like say dem no know you
2026-10-28 08:09:28
4
moolah :
Weatin you Dey think tho
2026-10-28 06:35:56
1
owolabi😈 :
So real
2026-10-27 23:46:01
0
that_ugly_nigerian :
My light skin babe won take my life 😂😂😂
2026-10-28 06:44:42
13
Pros Per💀 :
just had flashback.... no come my fyp again
2026-10-28 09:08:55
4
King Jahad :
I for repost. .
2026-10-28 03:26:57
1
:
na only me see dis guy 😂
2026-10-28 06:50:14
4
Sammy🥷👾 :
For me wey dey play along
2026-10-28 06:24:03
3
⭐ ㄒ丨爪丨乙丨💫 :
You go think say you don see future wife 😂😂
2026-10-28 06:24:23
1
🕷️ :
E go first belike say u dor see the love of your life😂
2026-10-27 23:06:39
5
avece_Z :
What they do to your heart
2026-10-28 02:23:06
4
Papa🧛🏿 :
😭😭
2026-10-28 06:32:14
1
Delight :
They go just change overnight 😂
2026-10-28 07:31:07
1
NaijaGuard :
okay I will not go for light skin girls then 😂
2026-10-28 07:41:56
2
.com :
I can’t relate I’m a reverend father
2026-10-28 05:06:53
2
King Victor :
E dey sting ehnn 😭😂😂
2026-10-28 00:02:14
1
To see more videos from user @anne.is.not.demure, please go to the Tikwm
homepage.