@amakanwa34: Especially imo state men 😂😂😂😂@Jennylove🌹🌸

Amy🌸
Amy🌸
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 27 October 2026 17:39:55 GMT
36532
2107
547
605

Music

Download

Comments

frame_smith
Frame_Smith :
Jokes on you! Na she pay for one of my haircut in March last year
2026-10-28 14:42:56
0
1stsonofbernard
CHI👑💡 ♓ :
i no just understand country dey spoil u dey here dey talk of babe and money for opay are u guys ok in dis country 😡
2026-10-28 14:09:12
0
myk_pero
myk_pero :
Me and 98 others thinks it’s prank
2026-10-28 16:21:04
38
justinmeche138
Mechefoodepots :
Na me you follow talk directly
2026-10-28 11:10:56
1
mrbanks_nation_1
BANKS :
We wey no even Dey any relationship, what will now be our fate? 😏😏
2026-10-28 12:18:43
2
thomastomzy1
Virgin since 1990 :
Omo I dated my ex 7 months and na she the pay for my hair every weekend 👌✌️
2026-10-28 16:01:27
1
emmanuel3_1
Emmanuel 03🤍🕊️🕊️ :
You didn’t lie at all. We Emmanuel no dey see am
2026-10-28 09:18:32
12
onwuchekwaedward5
onwuchekwaedward5 :
my second name is debit
2026-10-28 14:17:25
9
kingsley_101297
Ķǐñğ$|£¥🙂‍↔️ :
Who goes me
2026-10-28 14:37:14
1
danniedrumz
👩‍❤️‍👨Daniel king(FNF)✈️ :
Even for nollywood I never see self una wan use the man is the provider kill me🥺
2026-10-28 12:34:01
6
chinecherem300
🥹💕 :
The one wey I pay they still leave me 😂😂😂😂
2026-10-28 13:01:08
0
dannyw0rth
Dannyworth💎🕊️ :
Only my first love did that to me, the rest nah F9
2026-10-28 19:09:16
2
starman_3110
Starman :
I don hear am multiple times, na una dey knw wetin una dey date
2026-10-28 11:46:33
3
yahoo.tailor11
Yahoo Tailor :
no be like say i dey swear for myself ooo but i fit still die make i no hear this word 🤣🤣
2026-10-28 21:35:03
0
ogbuchristian151
Onyedika Chukwu :
if you want to talk to me just talk to me direct stop going through the corner 🙄🙄😔😔
2026-10-28 17:05:56
0
promise.idemudia7
Promise Idemudia :
my babe say full hair dey make me look cute nah why she nor dey press me money for haircut 🥺
2026-10-28 14:39:45
0
chisowwv4si
GABRIEL CHUKS GLOBAL COMMUNICA :
me na 2k for food ones in a year
2026-10-28 14:57:01
0
doctoruche
Dr. Uche :
Does this exist abi you want to troll us?
2026-10-28 15:05:33
0
equality_pictures
EQUALITY 🎱 🇳🇬 🇬🇧 :
You no lie oo 😭😭😭💔
2026-10-28 12:06:48
0
chuksp33
chukspedro :
dat kind tin dey only happen for movies
2026-10-28 15:24:03
0
aguchukwu_1
Agu Chukwu 🦁 :
u no lie oooo ...😂😂😂 God when
2026-10-28 05:45:21
1
unique_1_2_3_4
Unique1one :
No ooo na babe I need this and that , na once I stay single
2026-10-28 13:52:36
1
lussacregan
Lussac Regan :
I just de see am for your caption for the first time shaa
2026-10-28 19:58:30
1
vicartz
V@RT :
pls, is this possible?, 🤔 am confused right nw 🥺
2026-10-28 15:24:22
0
henryharriso
God is the Greatest 👑 :
that kind word no dey exist in Nigeria
2026-10-28 09:49:38
3
To see more videos from user @amakanwa34, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About