@vickyslifestyle4: Benin palapa😂#fyppppppppppppppppppppppp #goviraltiktok #benincity#conductors#viralvideo

vickyslifestyle4
vickyslifestyle4
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 27 October 2026 19:17:39 GMT
11876
1196
84
151

Music

Download

Comments

joker09033
Student of Life🥀 :
Nor open mouth 😂 just let your eyes do the talking dem go fear to even talk to you
2026-10-28 17:28:02
87
account_dissabled111
This_user_is_dead :
Them go obtain u o. Nur answer again This same spot them remove wristwatch for my hand. Till today I nur know how them take move am
2026-10-29 18:03:14
2
maxwell71213
Maxwell 💔🤧🥀 :
Mommy abeg mommy abeg mommy i love you
2026-10-30 01:49:52
1
amakababy975
Amaka❤️🌺 :
Them never carry you for shoulder before 😂😂😂
2026-10-28 10:31:33
78
rextoostnty
Mr Rex🎗️🪖 :
Toil I wear one slap👋🏻😂😂
2026-10-28 22:58:01
2
johnsog29
JOHNSOG😎🕶🪖💀 :
mummy go na mummy abeg na mummy i love you
2026-10-28 15:20:01
12
justsisi71
☆𝖘.....🥺🥀 :
Nah so u wicked the guy dey even tell you say e love you”Mummy I love you”😂
2026-10-28 20:40:11
10
omoye012
🕊️🪺 :
Na your phone be him target 🙂
2026-10-29 23:15:40
1
big_vanny0
BIG VANNY TIPS 💅🫦🌺 :
One wen Dey repair phone use Umbrella cover me go reach were I wan enter bus 😂….. i nor wan do anything com turn song fr my mouth 😂😂😂
2026-10-29 11:52:28
2
thattallfairskinguy
SAMUEL🏅❤️ :
You go Dey think say that I love you na real till they move your purse or phone
2026-10-28 11:36:53
7
nosakhare_favour22
Favvy🌹🌺💕 :
No be me sha I go just follow under your hand waka 😂😂😂just don’t engage them with conversations squeeze face no talk
2026-10-29 16:17:00
1
shot.by.seddy
shot by seddy :
U even get luck say they no drag ur phone
2026-10-29 16:34:34
1
_lowkey_jay
lowkey Jay🚀 :
Mummy abeg nah 😹💔
2026-10-29 04:00:23
2
_nehita9
Ms.Dee🌸🍍 :
Person wey u go give side eye he go give u space once!
2026-10-29 14:46:40
2
pretty_yemi22
♡ 𝑀𝑠_𝑌𝑜𝑦𝑜 :
Na you wey smile give am, if you stone face dem no go near you sef 😂
2026-10-29 15:47:14
2
omahni_
◥ 𝗗𝗙𝗪☞𝗞𝗲𝗹𝘃𝗶𝗻◤🥷 :
You don see who love you
2026-10-28 18:58:02
3
.chioma70
Chioma🤍🙂 :
One ask me today say I Dey waka like say I nor Dey shit 😭😂
2026-10-29 14:07:13
1
giftybanks5
Gifty banks :
U never see anything [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-28 13:58:12
1
charlesbayem
Charles :
Na why I dey always book bolt 😂
2026-10-28 15:01:07
3
To see more videos from user @vickyslifestyle4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About