@lepashanddy7: I chose peace over drama 🎭 una still no get peace of mind 💔Shey I look like person wey don ready 😩me and una baby still they fuck ourselves I choose my peace ☮️ not to have the bond of marriage and relationship with him nii ‼️my mental health matters I no dey fake smile or happiness 👋 na your decision to dey live with person wey dey beat you or hurt you mentally is your decision so don’t try to play saint or blame anyone for your misfortune point of correction you no reach person wey fit make me leave man na my personal decision so I don’t owe anyone any explanation you guys should just stay away from me and don’t add me to your drama because of you do you will regret it you can ask your man he knows what am capable of doing if I should just set camera 📷 I no be person wey no fit read and write we never have any secret together anything’s together anything you say na wentin dem dey tell you make sure you have evidence oooooo #EDITINGVIDEO # FAKEBLOOD

𝐋𝐄𝐏𝐀𝐒𝐇𝐀𝐍𝐃𝐃𝐘💕👋
𝐋𝐄𝐏𝐀𝐒𝐇𝐀𝐍𝐃𝐃𝐘💕👋
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 27 October 2026 19:20:33 GMT
627
38
23
88

Music

Download

Comments

morenikejicollections
🥰Oluwatoyin 💫❣️ :
so na wetin u endure be this haaaaa
2026-10-29 09:07:56
1
rikkywears5
Rikky wears 🛍️🛍️ :
Abike Mhi no let them kill you ooo
2026-10-29 13:38:05
1
apekeade578
GOD Favorite 😍🥰💕 :
Hmmm na to stay single is the best
2026-10-29 12:47:07
1
arewaopemipo
arewaopemipo :
Omo sorry my Ifeh 💔🥹
2026-10-28 17:26:31
0
abioladesire20
Abiola brain 🔱🤍 :
Haaaa this is too much ooooo🥹
2026-10-28 15:34:00
1
bigbabysimi
Freakiest😍🥰Simi😍 :
He wan turn you to da bi mo se da u no see ur iya ile oloju kan Omoh u made the right decision for ur self oook
2026-10-28 06:12:00
5
okoawonsinglemothers
oko awon single mother :
Ah
2026-10-29 10:05:19
2
girls_mom02
girls_mom02 :
Haaa this too much ooo💔😥I pray God ease your mind so sorry
2026-10-28 10:36:40
3
hargbekepops
Hargbeke Pops mumsy AA :
Hmmmn same here bt i tnk God peace of mind over anything okomi 💔😭
2026-10-28 21:45:45
1
ayokamushin
Ayoka ni seh ØMØ mushin ❤️ :
Funniest part be say nah dem go Dey drag person 🧍material things Dey freak her nah so she Dey cap rubbish online she wey be say make I no talk sha
2026-10-27 21:20:25
4
mriam5116
mriam5116 :
Omo 😪🥹
2026-10-29 18:01:01
1
iremhide125
꧁Iremhide125 luxury wears🛍️ :
My dear ur peace matters a lot pls stay safe 🥰❤️
2026-10-28 09:13:10
1
barakanike86
barakanike86 :
Ahh
2026-10-30 03:50:08
0
ayoka534
ayoka monijesu :
haa so sorry
2026-10-28 12:20:19
1
bolale390
OMOBOLANLE💨🍾🍻 :
Huh 😔
2026-10-27 20:29:45
2
bigbabysimi
Freakiest😍🥰Simi😍 :
Omoh wen no be say u steal
2026-10-28 06:09:15
2
wiffyalabi
ADUNNI ADE 💕❤️ :
Ahh
2026-10-27 21:19:54
1
adejokegold963
olami💖💖 :
ahh
2026-10-28 15:42:13
0
bigbabysimi
Freakiest😍🥰Simi😍 :
@MUSHIN CONNECT ENTERTAINMENT 2 we need ur attention here pls
2026-10-28 06:12:49
2
To see more videos from user @lepashanddy7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About