so na Kolu and Geh Geh dey the same level now guys?๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-10-27 21:17:35
155
CBN Boss :
So you dey use style tell us now say you spray 10m ๐๐๐๐
2026-10-27 22:16:50
73
Kingsley King :
500 what [Teary eyed]millions
2026-10-27 21:38:30
9
sammy_chels :
you and kolu๐๐๐๐
2026-10-27 20:10:08
185
Adidas :
20M nor be money God abeg oo ๐
2026-10-27 21:15:43
18
Sweet Doings :
I will never forget the day my Dad caught me looking for my uniform in his wallet ๐ช ๐ ๐ ๐
2026-10-27 21:55:51
22
Elon Daddy ๐ต :
Zlatan go use Timberland match you gehgeh ohh be careful
2026-10-27 21:33:44
16
SheIsDark :
Ghe Ghe wan just put una for talk๐๐
2026-10-27 22:12:56
13
Don Sunday Emmanuel amieari :
una two dey crazy
2026-10-27 23:58:38
0
N B A ๐ณ๐ฌ๐ด๐ฒ :
na men ooo no be boys oooo
2026-10-27 21:00:55
16
StylebyAxora โ๏ธ๐ :
Geh geh go cry blood ๐๐
2026-10-27 21:50:16
12
De General :
Cuz them no invite am na waiting Dey pain am na em make am cum Dey talk about wizkid
2026-10-27 22:37:12
5
โผ๏ธ๐ฬท๐ฬท๐ฬท๐ผฬทโฬท๐ฬทโผ๏ธ :
geh geh just dey push mouth and e dey sweet me
2026-10-27 23:20:26
0
vincent ikechukwu oru 279 :
but you people no dey try una go see who Don make am for life way no value that money you people go still get mind the spray them millions for get people way dey die of hunger for streets and Hawking children how i wish God will make me Rich in this life I will help stop Hawking from the children
2026-10-27 22:07:24
0
Ghana ๐ฌ๐ญ boy :
Another topic to trend
2026-10-27 22:12:41
1
เบธDRILLE THE RARE๐จ๐๐ช๏ธ :
e dey cry ๐ญ
2026-10-27 21:30:28
9
รลดร FลฎลรIลคUลแบผ๐ค๐ณ๐ฌ :
Hmmm nah men ohhh
2026-10-27 22:13:47
1
Sโข :
Na men marriage ooo, nor be TikToker marriage
2026-10-27 21:02:22
103
offline :
geh geh dey came down oh tor
2026-10-27 21:59:28
7
chizzy๐ค :
na peller be the Tiktoker๐
2026-10-27 21:34:57
12
Luchy Joseph๐ฆP๐ฆ :
Peller talk am, na plan work. Peller too wise abeg!
2026-10-27 21:28:06
15
Graciebon xl๐๐ :
Gheghe again ?
2026-10-27 21:36:15
7
Collins :
ogb
why devido look you that kind eye
2026-10-27 21:16:11
9
vincentjerry :
๐๐๐Chief no scatter ur phone oo
2026-10-27 20:45:24
10
To see more videos from user @iam_miracle_04, please go to the Tikwm
homepage.