Funny how he doesn't know he's mocking the women too😹
2026-10-28 08:03:26
195
Miki Voga :
Who caused og milan self
2026-10-27 22:54:26
74
Amara Okafor :
me self dey respect my father pass my mom
2026-10-27 21:35:11
867
Teni Ola :
make una stop to dey bring dis guy come my fyp
2026-10-28 10:39:50
1
Victor Obi :
Even female children fear fathers than mothers!!!
2026-10-27 22:51:52
195
DonBoss Jnr Sunshine🙏 :
na una dey make me see this guy for my FYP 😒😒😒
2026-10-27 22:45:37
529
TBL drizzy :
Put me in a boxing ring with OG Milan🙏🙏🙏
2026-10-28 07:35:54
28
BigEmmy🦅📿 :
Guy this OG wetin sef de vex me 😂😂😂
2026-10-27 21:47:28
163
22 :
I think say them arrest that guy how come him still Dey online?
2026-10-28 00:11:43
82
Ken Editz🇬🇭 :
At this point I have to leave tiktok
2026-10-28 10:47:13
0
Jesus Boy :
the matter tire guyyyyy omo
2026-10-27 22:13:58
97
David 🦅 :
my mama wey con dey train me na wetin
2026-10-27 22:13:24
350
Paw.lo🐾 :
make he leave small hunting for us na😭
2026-10-28 10:59:22
0
dubem :
I don block this guy since who Dey carry am come my fyp
2026-10-28 10:52:10
0
♰Veedes👻🌴 :
Make nobody mumu again that guy don sacrifice for us
2026-10-28 08:16:06
9
𖣂 ない :
This boy matter don tire me 😂
2026-10-27 22:40:08
38
marvellousmartin_ :
If you reason am self the kids go Dey fear the mama because them know say anything wey the mama tell the papa he go believe 😂 og Milan I don tire for you!!
2026-10-27 22:10:46
32
Big_Dave🔋 :
God Abeg ooo😂😂
2026-10-28 09:03:27
1
Kaybuoy :
I dey block anybody wey dey bring this guy come my fyp
2026-10-28 07:35:17
19
𝙈𝙍 𝘾𝙊𝙈𝙈𝙍𝘼𝘿𝙀𓆉💜 :
i don block the guy make una no dey carry am dey come my fyp na😂
2026-10-27 22:22:27
55
Afabet ʚĭɞ :
I tell am oo say na just content he no go far. This one disagree with me
2026-10-27 21:54:10
34
Emroyal_beddings (anambra) :
bro don FRAncis 😁
2026-10-27 22:33:26
12
JAY🈵🥷🏻 :
The guy sabi push wrong narrative eehh🤦♂️
2026-10-28 06:10:45
5
Jesus Boy :
any small thing feminist patriarchy
2026-10-27 22:14:13
12
BiGGest_BeRLin ☯️ :
Bro don go international 😂
2026-10-27 22:27:46
6
To see more videos from user @official_sirp, please go to the Tikwm
homepage.