As I click fake PayPal link nah once he tell me say “i guess you want a free ticket to Guantanamo Bay still track me come my current address ” 😂💔
2026-10-28 06:03:29
185
Rasky b :
na once she tell me how's the weather in Port Harcourt
2026-10-28 01:32:36
2947
Ⓣ.Ⓑ :
Omor my experience cl send me link nothing knowing say na cyber crime she been Dey work for… as I click the come accept access camera Omor na once the cl screenshot my face and even my sim MTN I shock na once I block her
2026-10-28 18:23:06
39
𝕊𝕞𝕒𝕝𝕝 𝕪𝕙𝕖𝕞𝕠𝕝𝕖𝕖 🪖 :
na once dem ask me is this John 😂💔
2026-10-27 23:23:46
609
KING-MAYOR_001 :
Bro😂 I no dey ever open am😂 did you see what I sent to you yes I did
2026-10-28 18:45:09
101
Onyi forbes :
Una dey trend for YouTube o😂😂😂
2026-10-28 01:35:15
79
Puppieshub :
no be every time sometimes na link to Facebook or YouTube reel
2026-10-28 05:05:49
90
J Ø $ H 🧃 :
Na once I delete link 🖇️OO
make I no go do mistake click am 😔
2026-10-27 23:50:14
2344
❤️🔥JENIFER LOPEZ❤️🔥 :
once I see http:// instead of https:// (sECURE) I Dan delete am 😅
nor b me you wan give free visa to Yankee 🇺🇸
2026-10-28 00:55:13
227
PÕP ŔƏĐ :
and I click my own oo
2026-10-28 23:19:50
0
Mr James詹姆斯 :
Avoid any tiktok link wey cl send you . I know wetin I see 😅,na once she screenshot my tiktok profile send am to me 😂
2026-10-28 00:23:13
645
Junior movado :
Just connect your VPN bro
2026-10-28 19:00:02
5
® :
na once I tell her I no get internet make she buy internet for me
2026-10-28 00:47:07
765
STONNER GOT PAID 😇💚 :
sometimes a hug is better than $300,000,000 😤
2026-10-28 18:19:54
11
𝑫𝒂𝒎𝒐𝒍𝒂🌴✨ :
Na once I block am delete join 😂
2026-10-28 00:35:13
224
MASTER DO JIN BIL LING :
I like as una dey indirectly raise awareness,some newbies go still click am
2026-10-28 04:49:22
69
✨ INK WITH ME ✨ :
I go first on vpn first 😂😂😂
2026-10-28 02:01:58
6
𝕆$𝔼𝕐𝕀🦍 :
Be like u wan enjoy AC enter prison 😂😂😭
2026-10-27 23:35:16
76
️L I M Z Y :
na once my eyes clear as I hear got you.
2026-10-28 01:53:13
53
GOᗪᗯIᑎ🚀🥂🛍️ :
I shocked 😹😂
2026-10-28 20:19:23
20
Joe :
Then you hear someone outside say wetin FBI Dey find for our compound
2026-10-28 20:23:29
7
🏝️Èvïlï¢ðñ😈🇺🇸🚭 :
after I click the link na once I see my self in YouTube channel 😂😂😂
2026-10-28 00:33:07
39
USA TODAY :
Everybody don wise 😂😂😂
2026-10-27 23:52:59
46
To see more videos from user @jkby01, please go to the Tikwm
homepage.