nah my stupid friend go kogi😭I no know wetin he dey find💔😏😹😹😹😹
2026-10-28 10:45:19
172
CutieMar88 (Mar_Fashion✂️) :
Naso my cousin brother go marry wife from jigawa Omoh Naso I ghost mesef from it😂😂
2026-10-28 10:08:13
529
BECCA 🙂↔️❤️✨️ :
Anno fit dey find money for wedding cloth make I still dey find ransom at the same time ooo 😂
2026-10-28 17:34:13
70
ꨄ❧꧂løñêr gāl༒☯︎︎🫥💔 :
Ade these your cain holding these days ehn😭😂😂😂, shey na so we stubborn reach🤧
2026-10-28 09:10:46
140
عبد الوهاب ☮️ ❤️ :
My wife naa from Abuja, how we wan do wedding I never know 😹🤲. Mummcy don tell me to go employ another mother 😹 no be she go follow me go Abuja from ogun state, ilaro precisely 😹😹😹
2026-10-28 16:48:16
31
𝓞𝔂𝓮𝓻𝓸𝓷𝓴𝓮, 𝓔𝓼𝓺🎀🌷🌹 :
Wetin do us for Omu Aran 🌚🤣
2026-10-28 11:00:54
182
TIT FABRICS :
I don talk am if he don pass Lagos na to envelope the friend😂
2026-10-28 23:26:41
0
Mobile Videographer in Abuja :
I no Dey go jalingo o😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-28 23:21:42
0
IREWOLEMIDE❤️🤏 :
Omo una sha dey troll us KOGI people anyhow 😩😩
2026-10-28 11:15:12
21
NNE’nlecha :
All road leads to Damaturu ke???
2026-10-28 20:20:13
10
Oluwatomisin💝🥰 :
u must come to kwara state o
2026-10-28 23:06:29
0
❤️🦋 Baby DaSilverz01 🦋❤️ :
Omoh my babe go reach that akwa ibom ooo … bcos why not that my state now 😂💔
2026-10-28 10:14:38
44
SOA :
Iragbiji nko?🤣
2026-10-28 12:12:39
11
Nimi :
Adee please😭😹.... I disagree with you this time😂
2026-10-28 13:29:08
0
Nk baby 🥰 :
Ade, Wetin Akwalbom do you 😂😂😂
2026-10-28 10:08:35
62
mohronke :
kogi naa steady stray bullet dey meet dem 😂😂😂
2026-10-28 15:00:58
10
aureliaaivideocreator :
My mama last born decided to choose wife from Kogi and he’s saying the family needs to travel twice . For introduction and wedding. Na once I scream ahhhhhhh 😳 omoooh carry your mama n papa oooo… no be me born you [Crying]
2026-10-28 19:46:56
8
Mr A🖤 :
Imeko Afon nko
2026-10-28 13:18:51
6
Ghaniyyattttt Ghannie's Tienda :
Them riran simi sey make I no travel go long distance but I fit go abroad like Uk and others 😂👍but make I Dey go all road lead to kinikan oo le werk😂
2026-10-28 18:55:07
9
southsouthgoddexx :
Akwa ibom all the wayyyyy😂❤️
2026-10-28 10:34:55
12
inioluwa :
Wetin omu Aran do you?? Omu Aran is so sweet trust me you will love it 🥰
2026-10-28 11:17:39
18
Habbybat :
Kogi no far na 😂
2026-10-28 14:32:15
14
God's oath🌹❤️ :
Akwaibom is a nice state fr and they have good road😂
2026-10-28 09:59:07
18
ᴄᴇᴏ ᴘᴇᴀʀʟᴇꜱᴄᴇɴᴛ 🤭🩷🥰 :
Wetin do us form cross river 😅
2026-10-28 15:25:12
7
To see more videos from user @thenameis_tannie, please go to the Tikwm
homepage.