U go feel say u get friends not knowing lowkey they stab ur back nah y I no get friends oh
2026-10-28 18:47:36
40
Ola_nma❤️ :
likeee😂
2026-10-30 09:29:06
0
𝓛𝓞𝓝𝓔𝓡 🀄🐍🀄 :
Wicked me i go listen to them like say i dey follow them but i no go put mouth cuz I know my time is also coming 😂
2026-10-28 20:26:39
20
Nail technician in Ede/Owode :
You fit help me loud the volume 😂😂
2026-10-28 17:24:50
47
꧁༺𝑴𝒊𝒔𝒔~𝑱𝒂𝒏𝒆༻꧂ 🌸 🫧🍒 :
I don unfollow one girl like that cus she dey always repost everything and i know she will repost this meanwhile nah wetin she dey do😩
2026-10-30 21:23:02
1
𝒏𝒆𝒉𝒊𝒕𝒂💕 :
All them “my girl”🤣 she dey discuss her “girl” flaws with me😭 I no contribute one thing for d talk, I just dey talk “for real o” “omo” & “advise her na”
2026-10-29 12:00:25
9
𝐅𝐚𝐓𝐞𝐞𝐌𝐚𝐡💐💕 :
𝐀𝐥𝐥 𝐝𝐞𝐦 𝐦𝐨𝐦𝐦𝐚😂
2026-10-29 05:59:27
15
prettylady_lydia :
I see who reposted I burst laugh 😅
2026-10-29 16:44:08
6
🎀Idera ǑŁUWA🎀 :
All them oremi 😂
2026-10-28 15:00:40
10
~꧁༆Roqeebah༆꧂🥹💕🥀🌸 :
Na once I comot myself from their yeye settings 😹😹
2026-10-29 16:07:08
5
ADA🥹🤍 :
What I’m facing at work. 😹Wetin ino talk she go tell my friend say I talk. Nd na still this same person go still dy play with me oo. Na still same person go still bring my friend gist to me oo. Omo I fear my genders 😭
2026-10-30 07:58:42
1
stylist in uromi :
Guy 😂😂
2026-10-29 16:48:20
1
tasty_tee_kitchen :
As i see person wey repost na once i burst laugh out loud 🤣😂
2026-10-29 21:33:06
2
Adwoa Boadiwaa :
The repost sef dey funny me😭
2026-10-30 15:11:16
2
𝓡𝓮𝓪𝓵_𝓵𝓾𝓬𝔂 🫧✨ :
Very disgusting behavior is not funny
2026-10-30 03:11:17
4
To see more videos from user @dedoyinszn, please go to the Tikwm
homepage.