Omo so them dun dey guard posters and them no fit secure lives 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-28 16:43:16
1420
Levi :
Daddy what did you do at work: i protect APC banner 😭
2026-10-28 19:07:04
447
larry 🇳🇬🇹🇭🇨🇳 :
make Una wait make night reach 😂😂
2026-10-28 18:39:58
803
Lex :
So police Dey guard banner? Shame
2026-10-28 18:57:07
317
Johanna :
lol e no go reach next morning
2026-10-28 23:59:31
0
money mindset $$$$$££££💯💯🐐 :
omo this country has gone
2026-10-28 17:14:35
205
venture02 :
Which position tinubu son Dey run for because I Dey see his posters every where
2026-10-28 18:12:18
260
Oluwakanar :
Make Una print Ndc very Big banner put for the side mk police join hand they protect the two, since na Baner dem won Dey guard now
2026-10-28 20:56:35
61
styleinspiration8 :
Please what’s Sheyi Tinubu even contesting for?
2026-10-28 18:14:40
84
ola federal001 :
make una dey joke
2026-10-29 00:38:09
0
Ijoba :
tinubu we no need you for 2027
2026-10-28 18:55:42
22
HUMPHREY💙 :
Make una update us, The banner still dey there?😂😂
2026-10-28 20:57:18
54
Latanya Sims :
Bad government
2026-10-28 19:03:32
0
420dripluxury_ :
Wait no be person shop them de block 🥺
2026-10-28 17:25:52
31
iArtizta :
na those two shops I dey pity
2026-10-28 23:09:35
1
Fati 🍃 :
So na by force to accept Apc ???
2026-10-28 19:46:41
9
THE VARIETY STORE🛍️ LAGOS/IKD :
My happiness is that we all know whom we dey vote NDC
2026-10-28 16:51:58
21
Chidicivok :
They did not find empty billboard to post it. Na to block person wey don pay advertisement fees for their business . Sha na una allow am
2026-10-28 18:52:17
7
Becoming Dr Abdul :
Gather evidence o.. APC are not playing
2026-10-28 17:16:50
7
Nnamdi :
No be by poster. Make them waste there money finish when time reach we know who we want
2026-10-28 18:24:22
9
Queen marve Apple Store asaba :
Commot for night
2026-10-28 18:14:06
6
Zuri :
The guy wey the talk na tiv 😁
2026-10-28 17:01:57
7
touchbydawn :
you do not have the right to stop then from hanging their campaign banner, just as they cannot force you to vote for them. Vote them out if you feel they should not be there, obstructing their campaign is not legal and won't even change a thing.
2026-10-28 21:47:19
0
To see more videos from user @uglyboy0015, please go to the Tikwm
homepage.