Why does this house look old? Gods protection on you brother
2026-10-28 23:31:16
0
PLANNER/DECORATOR IN LAGOS :
Me wen dey look the video ma, eye dey turn me...
biko make I nor fall oo
2026-10-28 18:34:02
36
If you like gym :
That's why we have village people here in Nigeria
2026-10-28 20:44:14
19
Ololade :
see the way I kan dey Fear like say I dey there
2026-10-28 15:15:14
13
YUNGFREE LUXURY WEARS :
Bro you get mind I can’t lie omo 😭
2026-10-28 18:56:07
1
osheajackson3476 :
This one no be scaffold work oo,e no get amount wey dem go me make I do this work
2026-10-28 22:12:23
1
amoke ade :
bro nothing go happened
2026-10-28 17:16:23
5
Erikina :
whuch country dey build this?
2026-10-28 21:15:25
0
HAMDALAH 🎀🌸 :
Haaa this is too high ooo🥺
2026-10-28 14:08:05
3
BIGGIE💯🚀 :
e con be like avengers just fight finish for there😂😂😂
2026-10-28 22:03:02
1
The husband of many✌️💔🥹 :
For free i cannot lives here😳🥺
2026-10-28 21:18:42
1
ADI | Abdullah Damilola Ishola :
IBI RERE NI FUN OMO OLOHUN ✨✨💚
2026-10-28 14:26:15
1
CTA⚛💥 :
May the protection of Almighy always be on you broski
2026-10-28 19:28:17
1
Bishop🪖 :
Broo 😂 u go need zero your mind oh.
2026-10-28 21:19:28
0
Abiodun :
This building look familiar in ikoyi
2026-10-28 22:04:36
0
GBTILE :
Before zombies fit climb the stairs reach up e go tired so you safe
2026-10-28 19:29:14
0
TBS beautysalon :
I no fit
2026-10-28 21:04:00
0
Emmy Chase :
You go Dey charger millions for this work
2026-10-28 23:02:09
0
Edits by Adeshewami❤ :
I can't live in high rise building like this,omoh😳
2026-10-28 20:37:08
0
Kvngjordan :
If it’s not about the pay Omo I no fit get passion for this kind work oo even the money Abeg leave am find me small work make I do anything wey pass 3 storey abeg boss count me out .
2026-10-28 20:19:38
0
Prosperous OG :
Human ehh… wetin una dey go find for up Una go talk am one day😅
2026-10-28 20:38:08
0
kut :
2026-10-28 20:40:01
0
YOUR CELEBRITY TAILOR :
Bro may the lord be with you my brain no fit reason this one
2026-10-28 20:30:31
0
waterleeoo1 :
I am used to this I don't look surprised
2026-10-28 20:53:58
0
To see more videos from user @ramonadisa, please go to the Tikwm
homepage.