Dey enjoy bro.. try Dey give your landlord cold beer o
2026-10-28 17:01:00
3
mc network 🇳🇬 🇴🇲 :
Con add Airtel router join 😂😂😂😂 you go turn introvert
2026-10-28 21:46:02
2
Ilorin Landed Property Market :
your landlord later agree or you changed house?
2026-10-29 07:42:38
0
SOLAR GURU IN ABK/LAGOS☀️👷♂️ :
Yall should comma do solar👷♂️🪛💡
2026-10-28 20:50:54
1
roscobebo :
lol 😂 na so we dey enjoy it ..always indoor😂😂😂
2026-10-28 17:10:50
2
success fashion world :
over 2years even if they bring light at time I no dey change to nepa
2026-10-29 04:02:53
2
lk :
very affordable
2026-10-28 20:46:25
1
.💎 :
Works on it I go join una soon seh
2026-10-28 19:35:00
0
KUNMI⛵️ :
😂😂
2026-10-28 18:44:38
0
OLA :
Bro i go lie for you i swear since 2 years now na 24/7 light i get even as i dey so i can’t sleep for house wey no get light again because solar don spoil me 😂😒
2026-10-28 20:31:54
2
Lil-kings :
Omo welcome to our meeting 😂😂😂 e sweet like mad
2026-10-28 21:34:33
2
صادق :
2026-10-29 00:19:07
0
Ayeni FREEMAN🎱🎱🎱 :
how much you take run the package??
2026-10-29 00:18:39
0
LAMEDA :
Zolar ✅ solar ❌
2026-10-29 00:08:47
0
DoccyWIG&HAIRSTYLISTINABEOKUTA :
E make sence die 😂 plus WiFi join
2026-10-28 22:39:53
0
Sunstreak Solar :
solar make sense
2026-10-28 22:25:58
0
owotabua❤️💰 :
New comer just full everywhere 🤣
2026-10-28 22:20:46
0
MASTERMIND TECH :
🤣😎
2026-10-29 07:50:25
0
To see more videos from user @nishola_constructions_, please go to the Tikwm
homepage.