Now only you I just day listen to for TikTok this days bro😞
2026-10-28 17:57:04
22
sharonfinnila :
Mentor of all mentor 🐐😣
2026-10-28 17:59:39
104
Destiny Pablo Escobar 🤲🏿 :
l swear bro 🤕
2026-10-29 13:00:04
0
:
That last STATEMENT!
2026-10-29 04:48:24
61
Anonymous Billionaire💰 :
Guy you be big name keep going mentor😣
2026-10-28 17:55:30
51
WILSON :
See me now
2026-10-29 13:11:12
0
NYRA 🪖🚀 :
Anything were make me see funds
2026-10-28 19:28:50
20
Collins Rych🍁 :
U hear the last part Abi
2026-10-29 13:27:01
0
$LIM DOLLAR £XCHANGE 💰🔌 :
"No go think say you need woman" very loud and clear
2026-10-29 12:07:03
1
𝒯ℐℳℰℒℰ𝒮𝒮🚀💥🇺🇸🥷🏿 :
when millions de aza I no even no when e come remain 100k
2026-10-29 06:34:30
7
𝗜𝗖𝗛𝗜𝗘 𝗣Λ𝗦𝗦𝗜𝗢𝗡 🪶 :
No matter what, no think say e no fit happen to you o. People wey get money and later lose am, dem too been think say dem no go ever go broke. As you start to get back on your feet, clearly remember wetin your eyes see when money no dey.
No be everybody get the luck to make big money twice in life, bro. Spend your money on things wey go bring more money for you. Even if people begin think say you no dey live the kind lifestyle wey you been dey live before, and dem reason say you don broke, no follow dem argue. Na you know who you be.
No try prove your pocket to anybody. And as you dey try build your life again, no think say you need woman.
2026-10-29 10:21:21
7
Very dark temmy❤️ VDT :
The last statement 💯❤️
2026-10-29 06:00:03
5
LONER👤 :
Thanks for the advice boss make i still lock in… I no need prove say I don bounce back 👨🦯➡️
2026-10-28 19:58:59
12
ii_xii_mmi :
No try prove your pocket.
2026-10-29 08:31:53
5
𝓿𝓮𝓻𝓲𝓯𝓲𝓮𝓭🧞♂️🐐 :
Ajeh man nor be story teller 🚶♂️😅
2026-10-29 08:51:28
1
successfulot7 :
Dangote give me back my 5250😭😅😂😂
2026-10-29 09:13:08
5
Kamara James :
Thanks bro 🥰
2026-10-29 07:51:59
2
OLUWAPELUMI🥹❤️ :
Calm down motivate me na make I hear wella no rush me 😒
2026-10-29 10:27:47
4
WIRELESS007 :
Ajeh
2026-10-29 10:25:55
1
Don kilo Ogo ijebu 🫡🫡👍🏿 :
Okay
2026-10-29 08:40:20
1
𝐅𝐞𝐫𝐫𝐲 𝐅𝐮𝐧𝐝𝐳🧃📸❤️🔥 :
2026-10-29 08:45:52
1
𝕆ℕ𝕐𝕀ℕ𝕐𝔼ℂℍ𝕌𝕂𝕎𝕌 :
2026-10-29 09:04:35
1
To see more videos from user @mrmentor03, please go to the Tikwm
homepage.