I dey always talk good about my ex o, I’ll say na genotype separate us😂 before person go see me as Mumu
2026-10-29 12:25:12
678
Benzema :
it's nearly impossible, u can't be in a relationship where una d gist well and not talk about your history. And yes, exes are part of history. Me I tell my babe everything and yes, she's an ex now too😂
2026-10-29 20:07:40
137
𝓢𝓲𝓼𝓲 𝓜𝓲🌸🥀 :
You talk, you no talk. The next one go still traumatize you. Just pray for an intentional partner🙂↔️
2026-10-28 18:53:14
180
Yanan :
he'll definitely know I prefer my ex
2026-10-28 19:28:42
855
Mylo_🦋💐 :
Is not even possible 😂
2026-10-29 10:37:13
0
FUMZYGOLD||HRO🩺📚💊 :
I no dey talk pass is distance that separate us😂
2026-10-30 05:44:33
0
yellow pumpkin 🎃 :
i don know every thing about them finish.
2026-10-30 08:01:32
0
Thick vashti🌚🫧🧃🎀🦋🧸 :
Una no talk quick 😂I told him already
2026-10-29 01:20:26
113
osadebawen❤️🌸 :
Omo I don finally get ex but my next babe no go know shit about am b4 he go think say I be mumu😂😭
2026-10-29 02:16:12
111
Kiki-of-Benin💰🪙🧸 :
Omo I Dey talk Infact I Dey tell my man Wetin my ex do both bad and gud
2026-10-29 09:38:54
106
PRECIOUS DURUOkAFOR🌼🌎. :
I don do the mistake again
2026-10-28 22:34:15
94
Amarachi Ifeka :
My current boyfriend, no even sabi my Ex name 🤟
2026-10-29 22:10:29
12
𝕂𝕆𝕐𝕀ℕ𝕊𝕆𝕃𝔸𝕄𝕀🎀🤍💞 :
I Dey talk oo😂😂
2026-10-29 16:20:43
1
Miss C.A.P.A.C.I.T.Y :
So we all have that one me ex we can’t stop talking about huh ?
2026-10-29 15:48:26
6
temmy_reacts🍿🎬 :
Dey play she was the one that console me after the ex messed up took care of me and now she’s my fiancee don’t let online deceive you do what works for you
2026-10-28 21:35:43
31
🫅oma 🖤 :
Omo y’all think it’s that easy not to talk about it 😒
2026-10-29 17:02:15
16
୨ৎ 𝓛𝓪𝓼𝓱𝓮𝓼_𝓔𝓫𝓮𝓻𝓮 🌸 :
Never do that always respect your ex 😳💕
2026-10-28 22:44:28
18
ᥫ᭡koko💫 ᥫ᭡ :
I even come they help m miss e ex 😭
2026-10-29 10:07:56
6
Msbeatrice :
I don tell am everything, no stone was left unturned😂
2026-10-29 16:01:54
6
Pretty Juanita 🥹💕💕 :
no try am o
u will regret it
2026-10-28 19:29:53
9
Hairsbyari :
I no dey talk shit…and I no wan hear your own too
2026-10-29 05:21:38
5
dahchubbygurl :
love don make me talk already [Tears of joy][Tears of joy]
his treating me better than my ex though👌❤️
2026-10-28 20:43:45
13
To see more videos from user @uno.yk_, please go to the Tikwm
homepage.