@thekhakiboy: They go pack una😂#fyp #viral #efcc #trending #relatable

The khaki Boy
The khaki Boy
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 28 October 2026 19:05:37 GMT
131239
16497
180
3628

Music

Download

Comments

official00213
༒ KEN 🖤 ༒ :
Hope say no be truth because I never see my guy since o 😂😂
2026-10-29 00:17:48
267
dndsmc
dndsmc :
Prison go full with applicant
2026-10-28 19:14:49
647
dfw.monster
𝑶𝑷𝑬𝑳𝑬 ✙ 𝑰𝑭𝑨  🗽 :
I applied but I no dey go anywhere 🤣🤣
2026-10-28 22:28:15
1216
softvictor_33
~Soft-medlyn~(30-30) :
😂 I knew it na set up
2026-10-29 14:41:32
0
mu_na404
mu_na404 :
I just dy reason this thing guy 😂😂😂
2026-10-28 19:17:16
508
dicksonczn
DICKSON :
Na Acceptance letter i dey wait So😂
2026-10-29 08:22:25
56
oex876
0ex:/@ :
I was the highest in my class na once dem throw am for cell
2026-10-28 23:16:49
346
cyprian_x
…..CY :
Wetin concern efcc and bvn now 😂😂😭
2026-10-29 14:43:52
0
sirkowrexzy
𝓢𝓲𝓻_𝓴𝓸𝔀𝓻𝓮𝔁𝔃𝔂👑🧟 :
Me Wey just fill form yesterday 😂
2026-10-28 23:17:53
45
_latiphah
Ms. T :
Trouble dey sleep yanga go wake am. 😂
2026-10-29 08:39:04
25
chrisyoung_cy
🥤 :
My ex don dey post Eagle official soon
2026-10-29 08:36:51
22
xcoffypaid42
🍀ELEWE 🦀🔫 :
😹😹Form still Dey on oooo😹😹
2026-10-29 10:31:24
11
ogidan____
OGIDAN :
Make I rest then 😂😂😂
2026-10-29 14:30:25
0
gprince34
OMO EFELE 🇳🇬🇳🇬 :
I no dey go anywhere 🤣
2026-10-29 14:13:49
0
richiefalo
Lucifer👁️ (morning star)☄️ :
una go learn new things
2026-10-29 13:48:56
0
tesla_0517
tesla_0517 :
As mh mumsy send me link to apply e com be like set up omo I no gree apply I no even click the like sef 😂 she no know say her pikin na low budget Elon musk 😂😭
2026-10-29 09:33:24
9
amynwa221
AMAKA👑🎀 :
I talk am say this thing fit be set-up 😭😂😂. Okotorigba 🥺
2026-10-29 09:26:07
13
pappi.boa
PAPPI BOA🇺🇸 :
Jesusssssssssss
2026-10-29 13:27:42
0
emem46037
Justz Muneehyrah🫣 :
Omoh, it won’t be funny,my papa nah poor man Abeg,how can I delete my details before it’ too long?!
2026-10-29 08:05:52
15
adaezeagu30
Amaka :
At least e go make applicants reduce[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-28 19:09:46
33
lordadekunle01
Lord Adekunle :
Leaders of tomorrow wan go join efcc 😭😅😂
2026-10-29 02:40:36
10
e_moh_ji
❤️‍🩹 :
Omo guy stop na😂😂
2026-10-28 19:54:41
46
ubriii001
Ubriii001 :
Omo na so I run go back house o I been de for Que 😂
2026-10-28 23:06:50
7
acejunior48
Dr EKSU :
Omo make I call my guy I Neva see am since
2026-10-29 00:24:02
6
dahnnyyhung
Yuhng :
2026-10-29 11:25:09
2
To see more videos from user @thekhakiboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About