@big_daddy2.000: Once in a while you will come across them👺

♛𝔹𝕚𝕘➪DADDY♛
♛𝔹𝕚𝕘➪DADDY♛
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 28 October 2026 20:42:05 GMT
411759
129909
1451
5618

Music

Download

Comments

sad.therapist0
Sad Therapist 🏜️🕊️☀️ :
Be like Una never jam Keke drivers playlist 😮‍💨😩😭
2026-10-29 04:49:20
9306
mrflag18
𝕸𝖗 𝕱𝖑𝖆𝖌 🇺🇲 :
na that time you go dey pray make you nor reach your destination 😂😂
2026-10-28 20:48:16
3924
3x..cherish
꧁༺ 𝑀𝐼𝑆𝑆~𝐶 🌸 ༻꧂ :
You seee all those keke wey Dey get blue light? Leave am for them😂❤️
2026-10-29 07:57:01
5590
big_dreamer.01
BIG DREAMER💯 👣🫆 :
Spotify users make some noise...
2026-10-29 09:07:37
1291
xse619
₳₥₳₦ɄӾⱠɆ🎖️ :
Welcome to benin were driver have music taste
2026-10-28 21:45:52
3373
swaglordcomedy2
Swaglordcomedy2 :
And their song no Dey Shazam ohh 😂😂
2026-10-29 08:25:39
1392
jensen.ackles7369
Jensen Ackles :
e dey sweet till dem move ur phone 😂
2026-10-28 21:45:42
1359
ric_hy5
￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴￴ :
enter bus from egba to ring road na club you just enter 😭😹
2026-10-29 04:54:14
796
jonestacy1
stacy :
yesterday na conductor birthday e share biscuits.
2026-10-29 05:31:52
445
eve73420
Eve🥺❤️🦋💫 :
Then one Wizarddd go come Dey shout make driver low the music
2026-10-29 13:23:48
322
klasiksalv
YellOw GoOn🫠 :
You no go wan drop😹
2026-10-28 21:47:29
187
le_xi10
LEXI 🤍 :
Shazam no dey ever shazam 😭😭
2026-10-28 23:28:08
112
slowiishcartoon
dave :
then u lwk forget where you're supposed to drop
2026-11-06 03:22:51
0
heisalex____
🦇𓆩𝘼𝙇𝙀𝙓𓆪 🥀 🫂 :
Lowkey stepping to the amapiano in back seat
2026-10-28 20:50:06
251
user8823955775768
Sëñsåtïøñål 👣♐♐ :
And that was how I passed my destination 😂😅
2026-10-28 23:40:15
89
dix.btm
DIX BTM :
Guy he go just make your day , and you don late ooo😂😂😌
2026-10-28 20:48:47
58
onlyone_vera
naza🥹🇳🇬 :
I swear the moment you leave it's gonna hurt 😩
2026-11-02 15:00:38
7
useroffixialsanity
Õffixial SÂÑÎTY :
and e come de match am join😅
2026-10-28 21:56:43
18
sunbae61
sunbae❤️‍🔥😍 :
na why I dey calm down find Keke wey get music even if it's raining [Tears of joy]
2026-10-29 10:02:21
37
chiamakapeace5
Peace Chiamaka 💖 :
he get one bus I dey always wait for if I dey go work that guy too sabi ☺️
2026-10-29 10:33:08
52
prechi_bby
P):❤️‍🩹💕✿ :
Na why if I wan enter bus I Dey find the one wa dey play music 😂🎉
2026-10-29 15:00:55
5
tem9ine9
TEM9INE😈💀 :
broo na pilot be there name ... nothing like bus driver 💪♥️
2026-10-28 21:23:55
30
mickeydahprince
Mickey :
if u dey vibe to this beat me and u go tear our own car soon,vibe to amapiano too yamiii
2026-11-01 12:02:54
15
adefaluayomide
🙋‍♂️ :
Where are my brothers
2026-10-29 08:13:41
116
armybaq
Jaybee of hype :
Me as a police officer after noticing yall are vibing and I’m under the hot sun 😂
2026-11-03 09:07:36
9
To see more videos from user @big_daddy2.000, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About