@unserious.element4: Freshers dey funny me sha 😂😂 #fyp #goviral #tiktok #tiktoksound

Unserious Elements 😎
Unserious Elements 😎
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 28 October 2026 20:43:02 GMT
33803
4856
114
895

Music

Download

Comments

ejikemel
EJIKE :
if I wan tiff something for dat bag na just 4sec I don open am😂
2026-10-29 16:32:59
101
user9465453094818
user9465453094818 :
he thought say na secondary school 😂
2026-10-29 05:44:02
94
officialoo21
𝙹𝙰𝙶𝙾 :
them fit even carry only the padlock leave the bag
2026-10-29 23:52:54
0
kelvinklein12_
. :
Bag wey I go find spoon use open the zip 😂 i go still help am close am back
2026-10-29 18:33:27
12
shenzy.pal
shenzy pal :
i go still theif wetin i wan theif
2026-10-29 21:56:25
0
collinsmego
BIG MEGO🇵🇷🇺🇸🇺🇲 :
na so one alaye been wan whyne me without knowing aside aside been fresher i be street guy🤣😂😂😂
2026-10-30 05:53:02
1
olaolu501
Øĺâ⛱❤ :
hin mama don tell am for house
2026-10-30 08:28:58
1
har.dey.yemi
📿ADEYEMI📿 :
He think say them go still day write note like secondary school 😂O wise
2026-10-29 21:56:39
0
big_davvee
NØLOVE.BØY🥀🖤 :
Me wey go boarding school aelf no Dey lock my things😂😂😂……if them steal my thing, I go use am steal like 10 come Dey use am anyhow👌💔😂….may I be forgiven by GOD for my boarding school behaviors😫😂
2026-10-29 09:23:17
25
ballowoo1
Abdul ☠️🥷 :
Person no fit play song for audiomack again. any small thing "its your boy CC"
2026-10-29 08:20:35
5
mohgentle_0
✞✞𝐎𝐋𝐀✞🧌🦥 :
We nah fresher wey get level 😂
2026-10-29 13:49:37
4
great.amarachi
✨𝔸𝕞𝕒𝕣𝕒𝕔𝕙𝕦𝕜𝕨𝕦✨💕 :
should we tell him 🥲😹
2026-10-29 16:50:12
17
panic_is_a_sin0
🤭Gbølly🌴🤍🥷. :
No worry he go learn in hard way 😂💔wey him self go con brutal 😂😂
2026-10-29 07:44:17
14
emmyfashion02
Emmý’ș Fâșħíoń🪡🧵 :
lol 😂
2026-10-30 08:22:18
2
desmond.fx002
Unknownfx📊📉📈💸 :
Give am till ND2 second semester 😂💔😔
2026-10-29 18:17:54
0
oliverherford3
✨𝓑𝓻𝔂𝓪𝓷 𝓻𝓲𝓬𝓱𝔂✨✈️ :
me wey nonchalant no go even send you 😂💔
2026-10-29 21:35:56
2
adedolapo5673
ADEDOLAPO ✨ :
make nobody sha try werey with me 😂
2026-10-29 07:31:09
4
jnr_berry1
Jñr_Bërrÿ :
He think say na boarding school 😂
2026-10-29 16:12:36
4
ayomide_614
丂卂爪爪丨乇 :
Nah bag wey you see you go Dey find padlock 😂
2026-10-29 19:35:41
2
maduabuchi87
Collins 🧑🏼‍💻🚶🏾 :
Am I d only no dat knows compass ??😂
2026-10-29 13:24:27
4
biggest_zomo
💔🥶 :
make we tell am 😂
2026-10-29 16:29:51
2
realkalleb
REAL💙 KALLEB :
😂😂😂omolomo no wan make dem steal him biro wtff😂
2026-10-29 16:27:29
1
kushofgaposa
kushofgaposa :
Nah him life he padlock 🔒 😂
2026-10-29 11:53:37
2
ifeanyibenedict94
Outsider :
Title of the song
2026-10-29 17:08:29
0
henry_luthor
Kïng Luthor 👑 :
Maybe na him files him fey lock 😂 him neva see reg matter yet😂
2026-10-29 13:19:05
1
To see more videos from user @unserious.element4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About