@pappixreacts: Zinoleesky and Bhadboi OML set to drop a new song this Friday and I just know this one is going to be a banger! 🔥 #zinoleesky #bhadboioml #creatorsearchinsights #zinoleesky🔫 #zinodicts

Pappi Reacts 🤯
Pappi Reacts 🤯
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 28 October 2026 20:50:33 GMT
111782
27978
453
719

Music

Download

Comments

missyinkiss
HarYinkeh🤍👸🌹 :
Them don bring Weytin zino sabi pass 😭😭🥰🥰
2026-10-28 21:43:01
690
hadisa400
☪️ 𓆩تَوْفِيق𓆪 :
Omo I be Nsnv but this one enter o❤️
2026-10-28 21:15:40
537
no_land20
ØŁÃMĩŁẼĶÃÑ💔💘 :
Zino just Dey fall person hand I swear, no be watin we really want from him be this😌🥺
2026-10-28 22:15:04
37
luscious5679
Prex 🥶✨ :
Make una help me too na
2026-10-28 20:56:21
301
eddyfranz16
eddyfranz :
Zino is finally back 🙏😂
2026-10-29 06:05:44
73
berry_deeks
Bërry dëëks 🥶🥶 :
naira Marley dey drop tonight zinoleesky dey drop verse tomorrow too 🔥
2026-10-28 21:07:08
212
your_ex_bf56
Nicholas💥🏝️ :
Nah zino Dey spoil this people song 😂 Ayomaff don Dey regret now 😂😭
2026-10-28 21:13:28
95
viczy03
Vīċťōř🔫 :
I be the vex with Chelsea… but as I hear this news I’m not the happiest person on Earth 😁
2026-10-28 22:24:37
60
loner20perry
Łøñęr😔💔 Pęrrÿ :
Zino just healed me in 2sec 😂💔I Dey vex for him before e just Dey dull Zinodict baba no just wan know who he be 😂❤️❤️❤️🔥
2026-10-28 21:22:59
70
pablo.btc56
𝓟𝓪𝓫𝓵𝓸 𝓑𝓣𝓒 🦀💚 :
I like as he Dey future oml, Ayo Maff
2026-10-28 21:30:52
14
hypemandripper01
HYPEMAN DRIPPER 😘💘 :
Let me hear you say zino zino zino zino
2026-10-28 21:07:43
90
oluwaseun556
OLUWASEUN🪔🌴👑 :
The song has been snatched by oniyide AZEEZ 😂who’s with me?
2026-10-29 09:56:10
4
ib.nation11
IB NATION 🦅💯😈 :
ZINO GO TOO KILL AM 🎶❤️😈
2026-10-28 20:56:49
53
real_ajorkkeh
♓Håwá2️⃣ :
I trust my Adigun sha🥰
2026-10-29 12:27:32
2
useruzziboi
user Uzziboi 🖤👻🚀 :
Omo hear the tune alone now 🔥😁
2026-10-29 07:18:45
7
lilbro3996
Lil Bro✝️💲 :
una sure sey seyi go fit meet up..... omor see voice 🔥🔥🔥🔥💯💯 can't wait.... zino don burst my head already 🔥🔥🔥🔥💯💯💯 w BANKU ❤️❤️❤️
2026-10-29 11:29:04
2
abeeyrichie001
Abeey🥷Richie 1🦍 :
Joy full body 🥰❤️😂
2026-10-29 06:48:13
1
chumoney04
CHUCHU 👹💀☠️ :
E NO SWEET
2026-10-28 20:54:48
5
world_standard001
W🌍RLD STANDARD_001❤️🅿️ :
His voice alone.. nah chocolate 🥰❤️🤭
2026-10-28 21:21:32
13
vickiss396
Mistakenly born in Nigeria🇳🇬 :
Why be say nah only love music they Dey always future zino …… I don tired to Dey defend zino abeg 😏💔
2026-10-28 23:08:12
15
ba_sky4
🫯 :
Jaiye naira Marley ???
2026-10-29 07:03:45
5
littlezino1124
🦾Ôłàdîpûpô⛑️ :
I dey wait for you make you do your thing
2026-10-28 20:53:02
37
integrity2471
INTEGRITY 🧌📿𓀡 :
The sound I first heard from Zino ehn 🔥😂 make oml forget the rest
2026-10-28 22:29:13
21
rankingyehyeh
BIG YEHYEH🪖 :
Why many artist the like put Zinolessky in there music, but Zino no the like put artist in his own songs baba too like alone he no the fit pass NM , dis guy is different
2026-10-28 21:32:55
47
To see more videos from user @pappixreacts, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About