Omo even if I text any girl again for my life wey no be igbesa girl and I ask you have you been to igbesa before and she say yes she Dey always come there I Dey run 🏃🏾➡️🏃🏾➡️🏃🏾➡️for my life asap Iswr ( I Dey talk about the whole igbesa )
2026-11-03 11:28:11
2
momy’sboy1972⛵️ :
My own girl they ikese ooo 😂😂😂
2026-10-29 14:58:44
3
A🦋J🦋0🦋K🦋£ :
Panorda still Dey okay abi
2026-10-29 15:59:11
3
!_Arike_🤍🎀🤭🖇️ :
U never learn as u still Dey get the ones way u suppose avoid 😂 💔 avoid all u Dey avoid few leave some🤦♀️😭😂
2026-11-04 17:49:49
1
🫧💓🖇️ :
He still remain me😂
2026-10-29 15:42:24
3
NOVVY™ || UNISEX FASHION BRAND :
Try Lusada 😁
2026-10-29 17:49:36
7
💕BELLA🧚♀️🥹🩷 :
Ikese keh wetin I do you
2026-10-29 22:44:21
4
🌸Fola Scent And Style🌸 :
Yusluv bi bawo😒😒 no be me break your heart o😒
2026-10-29 15:32:07
3
Black man :
Wetin igbesa girls do you oo
2026-10-29 16:03:45
0
iremide0.1 :
2026-10-29 07:39:31
4
Lash&nail in Igbesa/lusada :
Hi guys , I’m a cluster lash tech in Igbesa 🤗
2026-10-30 13:03:02
2
OMOLARA 🌸🤍 :
2026-10-29 11:30:47
0
CAKES/CHOPS/SURPRISEIN OGITECH :
Sorry ehn 🤣
2026-11-02 10:30:46
1
HAIRSTYLIST IN OGITECH🫢💕 :
2026-10-29 15:45:37
0
𝓐𝓶𝓪𝓻𝓪𝓬𝓱𝓲🥹 :
Atan girls nko
2026-11-04 06:23:21
1
joke bby🥰🥰 :
what about the guys too
2026-11-02 10:55:37
1
Teemahstyles25 :
Na you no date me na 😭😭😂😂😂
2026-11-01 16:22:12
1
Ola❤️🥹 🥰🫦🧚♀️ :
💔😂
2026-10-29 09:26:09
2
TATTOO ARTIST IN IGBESA :
2026-10-29 15:15:17
1
anjola029 :
2026-10-29 10:08:59
2
P :
😂
2026-10-29 07:18:23
2
To see more videos from user @tobzyfrosh8, please go to the Tikwm
homepage.