harmony don get him own band nah,you no dey see him video for tiktok
2026-10-31 12:54:17
1
Aremzy :
Him sef do his own October edition
Make e dey go jare, even if we can't find someone exactly like him, someone that will offer something different will come.
2026-10-29 19:40:28
4
Olamide Mide frosh :
omo make we tell each other the truth if you remove harmony for kaysliky that back up no give vibes like harmony
2026-10-29 21:47:44
6
connieye5 :
He was not talking to Harmony in this new edition he was talking to Imole
2026-10-29 22:53:36
8
maggie🥷🏾❤️ :
u no fit say sha, he fit don tell hin boss say he fit no come the edition. make una no de judge anyhow
2026-10-29 11:05:38
0
☔☔ Bunmit glory nation ☔☔ :
but sliky you don't need all this again. becuz I watch like your two lives that you are jokingly warned him
2026-10-29 16:55:36
1
just_BERRYGLOW :
Abi ooo make we kwn ooo😂😂😂
2026-10-29 10:30:23
5
ṣ̌Stephen 💀☠️ :
omo this Internet una no like true so what is bad if the guy wants to be oo this own alaye nobody fit stay with one boss for more than 5years make una dey talk true all the best for two of them sha
2026-10-30 09:36:23
1
WALIMA💓💓🎊♥️🪵🎹🎺 :
You this people una go Dey talk like God, na somewhere sliky self start from, What will be will be but God's time is the best
2026-10-29 23:45:56
1
Samy black :
I swear I don dey wonder since yesterday
2026-10-30 14:03:56
1
🍎OTAMBA ABURO DAMKOL🍎 :
ola harmony don dey on he own na
2026-10-29 15:18:12
3
AYANBIOLA 👑👑 :
abeg leave the guy jare, why una dey drags him, this life get as e be and things will not go like this forever between them,he can dey on his own if he wish😏😏😏,him to can start from somewhere but it should not be with fight, make kaysliky willingly free him if he is ready,those who dey sing out there no worth backup gan and u dey lift them without complain
2026-10-30 07:25:20
2
DANNY MORE 33🇸🇻⚡️💸 :
Na my house he Dey na 😂
2026-10-30 15:25:45
0
zito606 :
bro he never do freedom ooo I don't knw wetin dey do the harmony
2026-10-29 11:58:04
1
OluwaSeyifunmiNikan :
Lolz 😂
2026-10-29 21:14:31
0
Golden son :
good question
2026-10-29 14:28:15
0
Tohny08 :
@harmony he as a show that day nhi bro
2026-10-29 17:05:22
0
🍎OTAMBA ABURO DAMKOL🍎 :
he don free oo
2026-10-29 15:18:22
0
TEMMY RICHE :
brother you too smart
2026-10-29 12:27:22
2
Frosh_Beat🥁 :
Normally nah so e go be nobody ready to promote another, but e go affect both of them nah for the main time…but Kayslikky too Dey yab him guys on live which is bad, both of them don make fame already nobody go gree for another… but nah kayslikky he go affect pass cause harmony was the main vibes for his song but harmony can start afresh and create something different.....
2026-10-30 06:14:25
3
To see more videos from user @j_j_c001, please go to the Tikwm
homepage.