Abeg if dey teach u no forget to teach me too.....
2026-11-04 09:16:24
1
Ademide :
then let me teach you
2026-11-04 01:22:37
2
chi chi :
hahaha you funny 🤣😂😂😁😄😃
2026-11-02 10:56:38
2
💖muizah ❤️♥️ :
test iq not all is money test
ask some questions that can brainstorm 😂✌️✌️✌️
2026-11-01 09:36:00
1
empress 🪖🪖🪖 :
bro me self I been wan ask U ohh I no wan carry my heart do giveaway
2026-11-01 20:16:41
1
Rebeca19 :
hunmmmm
date all of them and choose the best 👌 [Tears of joy]
2026-11-01 06:45:12
1
YDK~NIFE🌚🧚♀️💕 :
Just tell them say you don born😹
2026-10-29 17:07:47
2
Gold Akpan :
I can't stop laughing
2026-11-03 10:48:27
1
pretty Helen 170😘 🦋 📍 :
[Sticker] I don't know
2026-10-29 07:14:21
1
Wanima Blessing Yakubu :
Choose your headache and get the panadol...
shikenan
2026-11-01 09:06:27
1
IB FASHION 🐊KD🐊001 :
You never see anything
2026-10-29 08:44:30
1
Be Cky :
Chaiii🤣🤣🤣
2026-10-30 09:22:36
1
NANA❤️✨🥀🦋 :
No mind dem, dem wan take advantage of you 😔
2026-10-29 09:45:19
0
alpha motivator 🦍🦍 :
i wonder oooh 😏😏😏
2026-11-01 19:06:56
1
@OGA :
Hi bro, hope you dey feel better now. For some months now, I don dey watch your videos, and I no dey watch them just for entertainment. I dey watch because joining the military na my biggest dream.
Some of your words don really make me think deeply about life and the journey ahead. Please bro, I need your advice and guidance because I see you as my mentor. I believe say your experience fit help me understand this journey better and prepare myself for the future.
I go really appreciate any advice wey you fit give me. God bless you, bro.wish you all the best 🙏❤️
2026-11-01 11:01:09
1
NANA❤️✨🥀🦋 :
Bill dem first and thank me later 😁😌
2026-10-29 09:46:16
2
Comfort Sunday :
tell her mai she send money for u
2026-10-29 16:17:13
0
Just Arike 💯 :
🥰🥰🥰
2026-11-02 10:18:33
1
matar mijinta 🤭❤️ :
[Tears of joy]
2026-11-03 18:11:12
0
To see more videos from user @rulebreakers002, please go to the Tikwm
homepage.