@michaelchike122: POV: When you realize your friend's house is better than your own house😂😂😂##FunnyVideos #Relatable #viral #fyp #michael 🎥:@Eg_hairessentials8 | Beauty
I no get friend wey go come my house and I get Solar and fiber x with ps 5 🤦🏻♂️. But all my friend sef Dey okay too
2026-10-29 15:24:13
251
Gunnersbabe❤️❤️❤️ :
And I just got my Ac today 🥺
2026-10-29 18:56:54
149
Sir Dovic :
Na me be this 😂
2026-10-29 20:37:39
2
Design_Boy :
not me watching this from my friends house 😂😂. I left mine for over a week plus 😂😂😂
2026-10-29 12:28:11
3742
babypeace300 :
Naso my friend just say your house Dey hungry me to come 😂😂 within few minutes she Dey my gate I don kuku give her spare key 🔑
2026-10-29 13:00:16
5120
JIGO💰💰💰💰 :
Am I the only that has no friends to visit??...who I offend???😓
2026-10-29 13:28:52
1502
ASOEBI FABRICS VENDOR IN ABA :
Your friend no get cutlass
2026-10-29 11:50:15
392
Sam city :
Na I b Dey run am before oo but they don marry finish na only me cum remain and if I go there I nor Dey pass parlor again 😔😔
2026-10-29 13:54:27
158
Chinyere☘️❤️ :
And I de find who I go de visit
2026-10-29 22:52:07
0
꧁❤️𝓙𝓾𝓼𝓽❤️𝓪❤️𝓫𝓸𝓲❤️꧂ :
Let connect in sango
2026-10-29 22:18:14
0
don_chizzy001 :
Pursue am go your house lol 😂
2026-10-29 12:13:11
44
Welo 💯 :
Oga u fit dey go my house I don take dis one.
2026-10-29 10:44:57
185
Weworshipmskims🧎🏼♀️🩷💜💙 :
No one wan visit me😭😭…I newly pack come
2026-10-29 18:05:13
23
oplarose :
once visit pass 24 to 48hrs my body go d pepper me...
2026-10-29 17:59:08
10
Moissanite Diamond in Akure💎 :
I even get him spare key😂😂
2026-10-29 15:07:14
2
sekemi___ :
I’m the only that has no friends to visit?🥹 chai am tired😭
2026-10-29 13:52:32
5
Yahu tailor 🤡 :
My neighbor room b like paradise 😩
2026-10-29 15:42:41
5
Zoba❤️ :
I no dey house like this😂, el nino n hunger pursue me. Yesterday i pack my bag say i dey go myself, as i reach bus stop i come back my friend side😂😂, till weekend biko
2026-10-29 12:57:21
3
REHOBOTH_HAIRLINE🌸🛍️ :
I need friends in warri😩😩
2026-10-29 17:01:16
14
zino :
My bf nor wan gree leave 😂my house 😹,nd e house Dey there nobody Dey inside
2026-10-29 14:22:20
540
Haywood :
As a friend I don’t want friends in my house. I literally don’t like people in my space
2026-10-29 19:38:19
54
rollexizzy :
Una go pack money go rent house no go come get money for property
2026-10-29 17:27:00
9
. :
Then the mf no gree on the AC😂
2026-10-29 17:33:51
55
Vitaminceesyrup❤️🔥🔥 :
Omo I left my own house go my gf house go dey
2026-10-29 12:36:15
276
JEKWU :
Am I the only one who doesn't like going to friends house to stay
2026-10-29 15:26:54
76
To see more videos from user @michaelchike122, please go to the Tikwm
homepage.