@tomisin..harihkeh2:

tomisin2
tomisin2
Open In TikTok:
Region: GB
Thursday 29 October 2026 13:20:30 GMT
124551
12254
711
2421

Music

Download

Comments

bukky824
Bukola🌹🥀 :
Me I don stop am , I don Dey get semi waraps.
2026-10-29 14:14:37
534
rosepinkyhairfashion
Rosepinky hair &fashion🛍️ :
Abeg where una Dey place ham?😩The middle abi ontop? I just wan buy my own 😂
2026-10-29 14:38:00
67
ogundanajumoke23
🦂🦂jummythriftlagos :
Sha nah only me never see or use it before ?
2026-10-29 16:38:52
88
oyin5677
Ms Oyin 🤍 :
Blood refuse to flow in my leg I nearly won die 😂😂
2026-10-29 15:14:29
181
daughter_of_giwa
Daughter_of_giwa :
nah muscle pull carry me 😩Omo 💔 and I can't forget the day I had one bad headache like as if my head want to cut ,since then I only do it once in a while
2026-10-29 21:30:12
0
unbothered_ade1
𝒜𝒹ℯ𝒻ℴ𝓁𝒶𝓇𝒾𝓃 🪖🦍 :
una dey buy rose wey I dey here😂😭😭
2026-10-29 21:22:24
0
abisinuolami5
Tianah✨🤍🌸 :
Omoh I no fit stop
2026-10-29 15:23:53
37
hewaa_0
EWA💫 :
I don dispose mine make I no go kpai 😂
2026-10-29 21:19:59
0
scotlandmua
makeup artist in scotland :
This aunty ehn🤣🤣🤣🤣
2026-10-29 21:28:29
0
wunmi_0210
Ash’s Mom❤️ :
Your ear go first ring go😭😂
2026-10-29 21:35:21
0
tunmise11
Tunmise💗🥹 :
omo i nearly get warps yesterday o 😭😅🤣🤣
2026-10-29 16:18:17
40
zee.sofine
Oyinkansola💕 :
I just wan buy my own ni😂😂make Una no discourage me😭🤲
2026-10-29 15:49:43
20
eyinjuolodumare_
yinkus bella :
i can't stop using it ooooooo cos oma ngbemi debe 😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-29 15:28:14
38
youngjosh001
Youngjosh :
I don read comments tire 😂😂😂😂💯 awon aunty roseline 😂😂😂😂
2026-10-29 14:45:43
46
wears_sextoysvendorinoye
Shop_With_Ewatomhi :
You can’t use some toys while charging,it won’t work,else you bought the fake
2026-10-29 16:22:38
16
shays055
Shay’s gold 😎 :
U don get phobia for vibration but I still use am yesterday sha
2026-10-29 13:52:31
46
tomisin086
Debbiee collections 🛍Ibadan :
Nothing you wan tell me na me and my rose o 😂😂😂😂
2026-10-29 15:30:37
6
mzxty8
Mz-Xty :
Wch kind rose una dey plug for light bfor using. .. Dats dangerous
2026-10-29 15:52:34
0
princessbee292
princessbee🇳🇬🇬🇧 :
😂😂😂😂 God Abeg make Epile no carry me ooo 😂😂😂
2026-10-29 13:32:23
15
ereolaiyabo
ereolaiyabo :
and I wan buy this thing ooo🤣🤣🤣🤣
2026-10-29 14:48:44
16
glorybaby02
LORI🥰❤️🦋 :
Hmmm me just finished using it
2026-10-29 14:48:36
10
noble_harjokeh
Sherrphat :
I remember the day you posted your ordeal, I laugh so tey water comot from my eyes 😂😂😂
2026-10-29 15:26:46
6
life_with_temrah
𝓣𝓮𝓶𝓻𝓪𝓱♡🍒 :
I give my self break make I no go craze😹because I know say I no fit stop am😭😹
2026-10-29 16:28:03
7
doyeen_aao
Adédoyin ⚜️ :
I Dey check my blood pressure immediately after 😂
2026-10-29 16:05:00
5
ala_dunni11
Mumcy Ameer_Ameerah❤️‍🩹❤️‍🔥 :
Make person no go get waraps 😂😂
2026-10-29 14:48:55
7
To see more videos from user @tomisin..harihkeh2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About