@nana_baby552: #viral_video #fyp

Nana✨💚
Nana✨💚
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 29 October 2026 15:19:33 GMT
74026
19591
205
1507

Music

Download

Comments

kemsbrowstudio
Brow Artist In Lagos ✨ :
You go Dey trust man 😂😂😂
2026-10-30 18:56:43
1
dankoberry
KingOfTheSouth 👑🇳🇬 :
No mind them
2026-10-30 19:34:10
1
ni_ffy22
Niffy🦦🍒. :
God abeg oo 😂😂😂
2026-10-30 18:23:44
1
just_nelly12
Nelly❤️❤️ :
For boy wey don go back to his ex😂😭
2026-10-29 19:43:02
340
chocolate.beauty55
JEANS &TEES VENDOR IJEBU IGBO :
He later tell me say “babe you really mean this?😂💔
2026-10-30 18:29:37
1
pink.lady391
*꧁☙💍OLUWA❦TOYIN🥹💕ꨄ❧꧂* :
For guy way snap couple three days after breakup 😭😂
2026-10-30 16:19:56
17
dfw_dessy8
Dessy♌️🦋🎀 :
Na Wetin I tell the boy 😂 me wey don find another sweet boy
2026-10-30 15:06:43
82
mariapikin
𝓦 𝓔 𝓐 𝓛 𝓣 𝓗🧃🧉 :
You breakup today I sleep heal tomorrow I gree for the next 😒
2026-10-30 12:21:05
46
idgafanymore0015
🙈. :
Na wati I Dey always talk😭😂💔
2026-10-30 08:21:18
25
tinaxx0650
Tina xx💋💙 :
Men dey lieeeeee33 Jesussss 😭😭😭
2026-10-30 13:40:11
8
slimcoco67
Wetin concern coco?😡 :
Guy for person wey don dey cheat on u before😭😭💔
2026-10-29 18:25:31
18
tolulope_1231
Aduke 😙💕 :
Na so he talk sey as we broke up he’s not going to date any girl again…na lie oo person wey run go meet the girl wey he give belle when we dey date then 😭💔😂
2026-10-29 22:01:26
16
hey_itsdeb1
ℙ𝕣𝕖𝕥𝕥𝕪 𝕕𝕖𝕓𝕓𝕪💋🌸 :
E dey tell me down say if I leave e no go flinch 😏😂
2026-10-30 09:00:56
10
morax506
Mora💄//Cc :
Omo I broke up and couldn’t date anyone again for 2 years plus now like I don’t even like boys again, I don’t even feel anything for anybody again, like you fit text me now make I think say you no Dey serious i go just use you catch cruise Omo my life don spoil😭💔💔
2026-10-29 21:34:23
5
babieepeacy
🌺✨~Peace ~✨🌺 :
For person wey Dey double date
2026-10-30 13:06:42
5
mmesoma219
Nancy 🌺💎 :
for person wey get home girl
2026-10-29 21:00:01
9
pretty.tina96
Pretty Tina ✨🦋🦋 :
If them never Dey date self Oky na
2026-10-29 20:14:16
6
gotmutedfrompain
ꨄ༒30th October 🤎🫶✯ :
Today is my birthday 🎂
2026-10-30 09:03:05
6
_itschiomaa
𝓜𝓼 𝓞𝓶𝓪 🖤 :
Person wey get girls wey be he primary school friend 😹
2026-10-29 19:37:01
10
dikejenny
تشيكاودينكا💕 :
Na wetin I dey always tell them 😂
2026-10-30 02:19:03
5
charles.luzzy
fahyvour😋❤️💫 :
😂😂😂
2026-10-30 16:48:01
1
mi_ra_cle000
🫧 :
Omor…😂
2026-10-30 19:34:52
1
babysavage295
….💔 :
😂
2026-10-30 11:56:22
2
To see more videos from user @nana_baby552, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About