If nah another person the thing happen too, matta sef no go fit press the money cuz himself gaz go bank
2026-10-30 09:25:02
173
𝕺𝖑𝖆𝖒𝖎𝖑𝖊𝖐𝖆𝖓🐲🧃 :
You sabi wetin those ones sef Dey go through?
2026-10-30 07:44:38
1333
KODAHWEARS 💯✅ :
No by population of friends, get solid one it’s enough, 👌😩
2026-10-30 18:08:15
0
Michael ⚔️ :
Abeg what is the name for this song
2026-10-30 17:52:19
0
Adeola325🚀 :
True talk
2026-10-30 18:11:23
0
Evan’s Billionaire Kate :
I don’t even have anyone to call may God help me
2026-10-30 18:09:07
0
Horlaz😍 :
Make person sha know watin he Dey do 🤔
2026-10-30 18:09:18
0
kampus Anonymous ✅ :
and he dey always talk say jidex stingy oo😂
2026-10-30 08:19:49
306
R H U D E 🤓 :
Una don start again 😂😂
2026-10-30 06:30:51
315
Demola-Ikka💚🪖 :
na even person wey he think say no fit help him con help am
2026-10-30 06:47:02
2185
starzysongs :
E fit be person wey deliver you send them . You never know life
2026-10-30 10:50:37
103
FRS :
So una still dey believe this online thing
Especially from TikToker
2026-10-30 07:27:04
193
ÃB BLAQQ🖤🪖 :
Unna don start again 😏
2026-10-30 09:19:35
0
OMOGBOLAHAN ♒️ :
nothing dey pain man pass make right person need your help for wrong time
2026-10-30 08:09:45
34
𝕆𝕝𝕠𝕨𝕠 𝔼𝕜𝕠 𝔽𝕔✨ :
All man for himself nah you go deliver yourself 📌
2026-10-30 08:41:44
22
𖤍Gђσѕ†𖤍🥀🌋 :
Una Dey funny on this app oo aswear 🥺so because Seun pizzle no turn up once e don turn bad person 🤦wat a cold world 🥺
2026-10-30 14:42:20
5
Timtop🇳🇬 :
Una dey talk o .. It was late in the night .. so because of emergency of others that might occur anytime make I no sleep again
2026-10-30 07:15:59
45
★彡SUSKID彡★ :
Na only jidex pick call 📞 no be say the remaining people no deliver him
2026-10-30 13:02:12
5
Jen Bret :
But if we think am well Jidex guide oo 5m once ..matta no even call smart bm omrh 😔
2026-10-30 11:46:21
5
🥀dirtyrich🖤💸 :
guy I can't keep it anymore
am the thief 🤭
2026-10-30 10:33:01
26
impudent_sassy :
Which kind agenda be this again 😒 do you know if they don’t have such amount why did Matta him self didn’t keep large funds in his pocket account and you can hear when he said he was even praying jidex should say he doesn’t have 😒 una sha like to they bring rubb!sh from each matter
2026-10-30 09:37:48
10
User :
All man for himself 🥹❤️🚀
2026-10-30 07:50:02
15
Shugar🪴🕊️ :
Nah because matta dy always call jidex stingy guy nah why he deliver him joor 😂
2026-10-30 15:09:45
5
𝙿𝙰𝙲𝙷𝙾🏌️♂️🪖 :
Una just mad for this app 😹😹
2026-10-30 09:30:00
10
To see more videos from user @laylow31, please go to the Tikwm
homepage.