@comdyfunny30: Coming soon@davido @Rass Million

Nyanga Boy
Nyanga Boy
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 06:03:10 GMT
94713
7754
635
2634

Music

Download

Comments

isabellaedobor
isabella :
I nor dey see who dey call my name😁😁
2026-10-30 07:15:52
816
finest00188
Finest 😌❤️🧜🧞 :
na Wizkid type of song be dis,try ft Wizkid
2026-10-30 08:43:44
407
crystal_c8
crystal_c8 :
Una don see Davido finish 😂💔
2026-10-30 19:11:47
85
nknown.2221
Unknown :
finally this guy go help Davido win Grammy 😂
2026-10-31 03:00:22
22
youngest1892
I'M YOUNGEST ❤️‍🩹 :
Dem no born am well make e put wizkid name 😂😂
2026-10-30 15:09:00
36
thechef_praise
thechef_praise :
Isabella say she no dey see who dey call am
2026-10-30 21:45:58
31
dis_calabargirl
Rosemary isong :
Na only davido u fit see for this kind settings [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-30 17:45:16
11
isabella.bby2
Isabella 🦋🌸💕 :
Abeg oooo why my name 😡😒😭😭😭
2026-10-31 02:24:46
1
ogbusmall0
ogbu _ small001 :
ft who again plz
2026-10-30 19:41:56
1
christa_pee
Pluto🪐💙Nation🏞️ :
Guy abeg ft wizkid leave davido na
2026-10-31 09:06:49
1
akwa.ibom.last.born
Akwa Ibom last born :
am not a Davido fans but stop tagging them here
2026-10-30 14:21:41
1
emmanuelbyheart
￴ ￴ ￴ ᴱᴹᴹᴬᴺᵁᴱᴸ 🇳🇬 :
No drop the song oo
2026-10-30 12:51:07
38
risewithemmanuel0
kosi :
I no even know why I enter TikTok this night
2026-10-30 20:36:26
7
nneoma338
precious 💐❤️ :
Abeg no tag davido again
2026-10-30 20:09:12
1
bigelliot001
BIG EILLOT 001 :
You go front 🤔🤔
2026-10-30 18:59:02
10
harry_wicky1
Harry wicky🤍 :
nah Wizkid him ft
2026-10-30 19:47:44
9
bigwizzminigod
𝔹𝕀𝔾𝕎𝕀ℤℤ ₥ł₦ł ₲ØĐ 🍁 :
I just dey hear Isabella I no even know sey you dey the video
2026-10-30 21:07:17
5
nickcarter89754
(D. F. S) :
I no see the musician oo guy make unah help me find am na abeg 🙏☺️🤣
2026-10-30 08:06:26
31
dzeko6205
ABDULLAH 👷 :
A very short performance 🎭
2026-10-30 13:40:45
6
bigdera046
CHIDERA🎀💐 :
You and this woman suppose marry phh😂😂
2026-10-30 13:46:26
11
nancydamzie
Damzie💙🤍 :
weti Isabella do u
2026-10-30 09:01:10
7
dontbestingytofollow0
🏮Mhiz Texzy Edet💐🌺 :
Wetin Isabella do you[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-30 22:14:14
2
cresh65
Chukwuebuka ✨ :
Wetin Isabella don do you?
2026-10-31 02:10:38
0
james.muller7
James 🥷🪖 :
Dem Isabella’s don suffer for this life 😂😂😂
2026-10-30 22:16:42
1
To see more videos from user @comdyfunny30, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About