@alwaysnd4everr1: Dating my part-time CODM soldier 😂🎮❤️#codmlover#codmboyfriend #singlepeopleshouldleavethisapp

A&E 🫧
A&E 🫧
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 07:49:22 GMT
58057
11622
280
475

Music

Download

Comments

starboymobile6
starboy⚡️ :
A little too much ?
2026-10-31 07:34:58
0
thomzzy__
Thomzzy🧃🦅 :
4 fingers, he sabi backslide. Hold am tight oo🧏
2026-10-30 16:32:54
519
lawrenzo096
LAWRENZO :
Na pro oo 4 finger ke no leave am marry am asap
2026-10-30 15:10:53
765
1.intruderr
Intruder :
Make we play 1v1 if I win I go join Una for this relationship
2026-10-31 07:19:31
49
rococash
عبد الرقيب🍃 :
If your man nor get KRM make e delete the game now 😡😹
2026-10-30 20:40:06
202
mi_de0118
〽️ide🪖 :
That statement way u make dey cus breakup o🫩😒
2026-10-31 02:36:09
0
chef_x_19_
𖣂𝐂𝐇𝐄𝐅_𝐗_𝟏𝟗 𖣂 :
Na once I go deck you for neck 😂😭😡
2026-10-30 16:03:20
93
hsn275
HSN💲🌬️ :
U for dey spam am calls 😭
2026-10-31 01:25:52
45
prettylove770
March 3rd 🥰 :
Omo eeh I Dey surfer
2026-10-31 08:05:28
0
aggrokb
KB :
Life so private nobody know say na me tap am 😂😭
2026-10-31 08:15:03
6
samloko_19
￴￴ :
Nah do my babe Dey do
2026-10-31 07:20:24
0
bulletincodm
BULLET 𓈆 :
Girl wey I meet say she loves communication, make I dey call her every night meanwhile na night me and my guys dey pull up for Rebirth island 😂. Me I don leave the girl sha o
2026-10-31 08:35:14
5
iamyongdon
ImnothingwithoutGod⭐️ :
I go just pass the anger on u
2026-10-30 12:17:12
56
coded.playss
🅒🅞🅓🅔🅓・🅟🅛🅐🅨🅢 :
And the guy sabi backslide😂 na mythic boyfriend you get you no know
2026-10-30 17:44:19
23
mrbright710
A҈Y҈O҈M҈I҈D҈E҈ 🍁 :
Songstress ?hso?
2026-10-31 08:19:39
0
yn7g0
𝗔𝗗𝗔𝗠 🖤🦅 :
The guy sabi 😂
2026-10-31 07:36:35
0
ghosts_371
Mr Nonchalant🐝 :
Where I fit see him hud I need to switch to 4 finger fine girl help me ask him to gimme hin hud
2026-10-30 20:37:35
12
bolajius
𝐁𝐎𝐋𝐀𝐉𝐈💙 :
Nah 4 finger e Dey use he be pro player sef
2026-10-30 11:39:20
82
trinity5252
TRINITY :
If your man no dey level 450 make e delete the game 😡😡😡🧏
2026-10-30 21:57:53
6
larrysxchange
LarryXchange :
😹😹😹See as them kill pro player
2026-10-30 19:54:41
6
damon0141
❤️🦅 :
Using 4 fingers doesn’t say he’s a pro 👀 i challenge your man🫵 1v1 shotgun🙏😈
2026-10-31 08:11:26
4
societyhatesberry
fw berry :
we no really get time cheat guy, wey new season dey show up.😭😹
2026-10-31 09:13:15
0
joshua_para001
♛༒𝕵𝖔𝖘𝖍𝖚𝖆༒♛🤫⛷️🎚️…! :
She understand 🥺
2026-10-31 07:22:33
0
razzy__4
🅡🅐🅩🅩🅨 :
He go good like werey, 4 fingers !! 💔😹
2026-10-30 20:51:03
1
lonimi44
🫩 :
For 2026 phone dey play game
2026-10-30 23:20:13
0
To see more videos from user @alwaysnd4everr1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About