@olanrewaju.not: Boring life🙂 #olanrewaju_not🖤 #Relationship #yapping #viral

Mally🖤
Mally🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 October 2026 08:54:05 GMT
101638
19750
161
8949

Music

Download

Comments

wondr_xi
Wondr Xi :
Them nor know say we wan hear, we to like the gist 😂 sha no filter am.
2026-10-30 20:42:03
5
texassssssssss1
TEXASSS :
If she like make boy toast her Wetin concern me
2026-10-31 01:34:27
1
wicked.ezeagu.boy
james :
na so them been dey tell me then till I realise say them get the one them no dey tell me
2026-10-30 21:39:50
127
de_wrong_pesin
Big Badmus 🥷 :
omo no tell me oo make my heart no go dey do gbimgbim 😂😭
2026-10-30 20:52:50
741
daneasy6
DANEASY :
If she tell u na cause she no like the boy the one way dem like dem no go tell u
2026-10-31 01:45:44
2
ak.young6
Ak young :
I dey tell my babe with screenshots sef. we'll both mock the guy 😂😭
2026-10-30 21:27:38
11
sammie70
SAMMIE :
Dem go only yarn you about guys wey dem no like
2026-10-31 00:51:18
2
ifeylolly.damilol
Lola🧸🫧 :
No be boy na married man
2026-10-30 21:59:48
27
lost_gurl426
💗🌸LIZZY🤭♉️ :
Na by force lol
2026-10-30 14:03:40
160
_mercee0
★Mercee 🥀 :
oya boy toast me but e short 😭
2026-10-30 16:04:02
638
leavemealone441
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Na everyday dem Dey toast me oh even if I Dey house my phone no Dey rest 😭
2026-10-30 23:06:08
3
kennymedia
Visual creator in Enugu/Nsukka :
Don’t tell me ooh abeg
2026-10-30 20:04:01
53
smalleyjommy2
Meerah 👸🏼🦋 :
yes but na Musa for gate 😭💔😹
2026-10-30 21:40:48
31
user44831534273928
omowumi Ayoka :
someone toest me today and bought me jbl
2026-10-30 16:56:01
32
oree3
𝐘𝐝𝐤_𝐎𝐫𝐞𝐨𝐥𝐮𝐰𝐚🌚💕 :
If girl toast you,you go tell am?😭
2026-10-31 01:38:54
0
notrayo02
𝑹𝒂𝒚𝒐💗👑✨ :
ohh that's what you want to hear ? 🌚
2026-10-30 10:14:04
54
4pf_482
YUNG † :
Omor I don Dey miss dis gal 😂😂the Werey go pack gist give me
2026-10-30 20:56:33
8
hyunlix9740
Aliyah :
oya boy toast me
2026-10-30 19:13:30
15
big_lade931
🥹🫧 :
I won’t tell u
2026-10-30 15:23:50
7
baehadassah
🫧🌺TEMITOPE🌺💕 :
Guys I mistakenly call a guy name when me and man is having serious conversations Omoh I no know how I wan explain ooo person wey get trust issue before
2026-10-30 22:09:03
3
teewhymiz
OMOTAYO🌹 :
Tell me
2026-10-30 21:49:10
3
chi_bby_xo
CHI💕 :
Yes bur nah person papa 😩😩😂💔
2026-10-31 00:05:35
1
dammyjegz
Damilare :
I don’t even want to be hearing about all that boy toast me, I no know how una Dey find am interesting
2026-10-30 21:10:01
0
iamidara__
𝐈𝐃𝐀𝐑𝐀♡ :
If I tell you now you go say na because I no like that one na why I tell you 😏
2026-10-31 00:20:45
1
mooretools5
🪖💚𝓐𝓨𝓞𝓝𝓘𝓜𝓞𝓕𝓔🌴🤍 :
Omoh no tell me if boy toast you o 😂 nah the one wey toast you wey uno like you go Dey tell me, keep am to yourself iyami 😂😭
2026-10-30 23:31:31
1
To see more videos from user @olanrewaju.not, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About